Lyrics

(Fuwon)
Yeah,yeah
Yeah,yeah
Original boy terry
O malo
Ohh girlly me ah swear I don fall (don fall)
Your body wey dey make man conquer (co)
Make ah man to shout mafo (mafo)
Booty wey be like times four
Two pulse two na four (na four)
Abena me ah just one have fun
But this your jazz e dey worki for sure o
Eh ye ye
Girlly you come too correct o
Anytime you come through my ends o
Make you just dey whine am no rest o
Cause you dey putti man for factory reset o
Carry your matter for my head o
Me I like it when you
Call me my baby for bed eh
So just take it take it, if you want it
Pack all my money me I no mind my baby
Me I go dey follow follow like zombie my lady
So just take it take it, if you want it
Pack all my money me I no mind my baby
Me I go dey follow follow like zombie my lady (ya man)
(Sound boy fidi gyal dem)
No time
You getti man no be my concern
Girl your face show and your shoe shine
Shey na the reason you dey feel fly feel fly
Oya decide
Whether you wanna dey with this guy
Me ah player but mi resign
I give you everything you want and want and want more
Back it up girl
Shake it up girl
Take it down low
Bring it up girl
Mami dancia
Gbemi soco oh
Gbemi debe
Gbemi lo girl
Back it up girl
Shake it up girl
Take it down low
Bring it up girl
Mami dancia
Gbemi soco oh
Gbemi debe
Gbemi lo girl
So just take it take it, if you want it
Pack all my money me I no mind my baby
Me I go dey follow follow like zombie my lady ( my baeby)
So just take it take it, if you want it
Pack all my money me I no mind my baby
Me I go dey follow follow like zombie my lady (my lady)
Tek it, tek it if you want it
Follow follow like zombie
Tek it, tek it if you want it
Written by: Idowu Samuel, Michael Ezekiel, Samuel Idowu Oluwadarasimi
instagramSharePathic_arrow_out