Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kosi
Kosi
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
David Kosisochukwu Chinasa
David Kosisochukwu Chinasa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kukbeatz
Kukbeatz
Producer
STG MIX
STG MIX
Mixing Engineer

Lyrics

Sky Diamonds
Shey na the life I Dey live na him Dey do you one kind one kind
Wey Dey take away your peace of mind
You really need me to survive
For HK that year then no let me touch their wine
Even solo Dey give me tough time
Say me I'm running out of time
Wait make I light my cigar
Make I for talk my story o
Somebody call my dealer o
To come quicker o
Come quicker o
When shame Dey throw fila
Shege Dey wear me agbada o
I still Dey blow the fire o
More higher o
Omo ologo daya
Abnormal people no Dey use normal time
Me I no Dey use normal time
I no Dey see normal signs
These eyes
Divine
Everybody wan Dey tell me how to live my life
Now dem Dey don Dey realize
I no Dey free for summertime
Deep all of these lines
Shey you Dey see me for the table
Me I Dey able
Dey available
And if I vex I break the table
Me I Dey able
Dey available
Even when I'm sitting with the devil
Me I Dey able
Dey available
Dem been Dey talk say I no Dey able
Me I Dey able
Dey available
Shey na from clap Dey enter dancing
Shey dem Dey hustle before the flexing
I want the shayo to do me strong thing
Make I enjoy I don Dey work since
Now when dem hear the matter
All of them wan do me better
So if you wan Dey see me
E no easy rara
Them pour me holy water
Oluwa change my matter
Money Dey talk dem Dey hear no matter
What I say
First make I light my cigar
Make I for talk my story o
Somebody call my dealer o
To come quicker o
Come quicker o
When shame Dey throw fila
Shege Dey wear me agbada o
I still Dey blow the fire o
More higher o
Omo ologo daya
Abnormal people no Dey use normal time
Me I no Dey use normal time
I no Dey see normal signs
These eyes
Divine
Everybody wan Dey tell me how to live my life
Now dem Dey don Dey realize
I no Dey free for summertime
Deep all of these lines
Shey you Dey see me for the table
Me I Dey able
Dey available
And if I vex I break the table
Me I Dey able
Dey available
Even when I'm sitting with the devil
Me I Dey able
Dey available
Dem been Dey talk say I no Dey able
Me I Dey able
Dey available
Written by: David Kosisochukwu Chinasa
instagramSharePathic_arrow_out