Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dai Verse
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Akandu Ifeanyi Chineme Lennon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
KTIZO Hoodini
Producer
Johnson Itunuoluwa Sobomate
Mixing Engineer
Kelvin Legborsi Johnson
Mixing Engineer
Skyler Gibbons
Mixing Engineer
Lyrics
Ouweeyaa eeyaa
Ei yea
Ouweeyaa ei yea
Dai Verse oh yea
My life plenty ups dey and plenty downs dey there
But I survived, Cos na God dey pamper me and God dey make way clear
In my down times, I go down on my knees and Go to God in prayer
Cos 10 thousand by my left and right but, God dey for me
Oh lord
No let my enemies catch me say I dey loose guard
Oo my God
Through all the valleys of shadow of death I pin like I be soldier
No let the weapons wey man dey fashion for (against)my life prosper
If not it's over,
As I dey fight my demons
Making lemonade from my lemons
Finding my base and my pillars
Drowning my pain in a liquor
As I dey fight my demons
As I reset to my default
Finding my God and My Jesus
Many Bad belle go dey hate us!
They Go dey hate us
Many things I chase for my life
Many things lost on the line
Many enemies in disguise
Too many phase for my light
Wetin you dey gain from the fight
You're not gonna get out alive
One bad move and you kpai
That's why I smile and I pray
Oh God,
I no go take this life with a pinch of salt when it is more than,
Deny the devil the chance to ruin my life when I am sober,
No let the weapons wey man dey fashion against my life prosper
If not it's over
As I dey fight my demons
Making lemonade from my lemons
Finding my base and my pillars
Drowning my pain in a liquor
As I dey fight my demons
As I reset to my default
Finding my God and My Jesus
Many Bad belle dey go hate us!
They Go dey hate us
Oh lord
No let my enemies catch me say I dey loose guard
Oo my God
Through all the valleys of shadow of death I pin like I be soldier
No let the weapons wey man dey fashion for (against)my life prosper
If not it's over,
Written by: Akandu Ifeanyi Chineme Lennon