Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kosi
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
David Kosisochukwu Chinasa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
STG MIX
Mixing Engineer
Kukbeatz
Producer
Lyrics
Your body don cause wahala
Big big big palava
This your body wey fine pass groundnut
Come make I love you dada
This one sef no be agenda
You go see yawa this your body make sense wahala
If I miss one day na die
Your body don cause wahala
Big big big palava
This your body wey fine pass groundnut
Come make I love you dada
This one sef no be agenda
You go see yawa this your body make sense wahala
If I miss one day na die
I need you baby
Sho ma femi
Girl I Dey for your door
I need you daily
If you no Dey near me
I no fit megremo
If the laba laba for my belle don die
How I wan take survive
How I wan live this life
How I wan take survive
No go Dey underrate this your body o
No go Dey underrate o
I no fit calculate this your calculus
Say e dey fascinate me o
I no fit concentrate with your body o
I Dey hallucinate o
No fit to fumigate
Even if you Dey pester cos
Your body don cause wahala
Big big big palava
This your body wey fine pass groundnut
Come make I love you dada
This one sef no be agenda
You go see yawa oh
This your body make sense wahala
If I miss one day na die
Your body don cause wahala
Big big big palava
This your body wey fine pass groundnut
Come make I love you dada
This one sef no be agenda
You go see yawa this your body make sense wahala
If I miss one day na die
Come make I put you in a rover
Make I take you to jehova
And I swear you go testi
Girl you get the body
And I get my money
If you check all your friends dem Dey envy
Deep down dem Dey jealousy
Dem Dey jealousy my baby
Only you Dey put me in the mood
If other girls like make dem gossip
No go Dey underrate this your body o
No go Dey underrate o
I no fit calculate this your calculus
Say e dey fascinate me o
I no fit concentrate with your body o
I Dey hallucinate o
No fit to fumigate
Even if you Dey pester cos
Your body don cause wahala
Big big big palava
This your body wey fine pass groundnut
Come make I love you dada
This one sef no be agenda
You go see yawa this your body make sense wahala
If I miss one day na die
Your body don cause wahala
Big big big palava
This your body wey fine pass groundnut
Come make I love you dada
This one sef no be agenda
You go see yawa this your body make sense wahala
If I miss one day na die
Writer(s): David Kosisochukwu Chinasa
Lyrics powered by www.musixmatch.com