Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
DT Brown
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Kingsley Okonkwo
Composer
Ehimhen Brown Christopher
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Jaysynths
Producer
Lyrics
[Verse 1]
My life’s like a moving train
Like a movie you never play o
You de hate you no know my pain
Why you come de calculate the gain
You know we are not the same
See my grace e de top this game
Me I come me I saw me conquer o
I saw me conquer ah
[Chorus]
Higher higher ea
Higher higher ea
Higher higher ea
Higher higher ea
[Chorus]
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Higher higher higher higher o
Higher higher ea
Higher Higher o
Higher higher ea o
[Verse 2]
Ogini, I know you won see me fall
I stand tall
I conquer
You can never see me fall
I de game, I get God
And e de guide my call
So mi so, So mi so
See my life don begin soft
And you see lately de girls dem see me go crazy o
Anywhere I plaster all of them go locate o
Na base on believe everything de worketh o
Na Jehovah God put money for pocket o
[Verse 3]
My life’s like a moving train
Like a movie you never play o
You de hate you no know my pain
Why you come de calculate the gain
You know we are not the same
See my grace e de top this game
Me I come me I saw me conquer o
I saw me conquer ah
[Chorus]
Higher higher ea
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Higher higher higher higher o
Higher higher ea
Higher Higher o
Higher higher ea o
[Verse 4]
You know I de fight my battle o
As you de fight your battle
Every aboki with e kettle o
Fulani with e cattle
For the ones dem wey de ghetto o
I swear make you no go settle for less
I started from the ghetto, my guy I no fit settle for less
[Chorus]
Higher higher ea
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Everyday we going higher o
Higher higher ea
Higher higher higher higher o
Higher higher ea
Higher Higher o
Higher higher ea o
Written by: Ehimhen Brown Christopher, Kingsley Okonkwo