Credits

PERFORMING ARTISTS
Krista
Krista
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Edema Joelson
Edema Joelson
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Kuspid
Kuspid
Producer

Lyrics

Stress wey fit make kpase
Krista Gentleman lyrics
Stress wey fit make kpase
| Dey move steady heavy mileage
I Dey move steady heavy mileage
Still some people wan they block my way
Me no get no time for no jagbajantis
Still some people wan they block myway
no get no time for no jagbajantis
Na oluwa ordain
You no fit contain
Na oluwa ordain
You no fit contain
24/7 365 days
| organize pay
24/7 365 days
Me I organize pay
Nah
nuh fi complain
Nah me nuh fi complain
If na money matter
I go occupy space
If na money matter
| go occupy space
Wetin we never see
Principalities
For
Wetin we never see
Principalities
For so society
society
When you monically fit
Anytime wey you speak
Everybody go they smile
Shine thirty two
When you monically fit
Anytime wey you speak
Everybody go they smile
Shine thirty two
But they hating hating inside
nah me nuh move with no circle
But they hating hating inside
nah
nuh move with no circle
Shebi Judas na disciple Why
Shebi Judas na disciple Why
No love for the streets my guy
No love for the streets
Walahi
Walahi
So | no be gentle man at all
| no be gentle man at all oh
So I no be gentle man at all
I no be gentle man at all oh
How | go be gentle man when the world never Dey
Gentle to me
fe shomo
How I go be gentle man when the world never Dey
Gentle to
Oga mi o fe shomo
I’m all about myGs Omo
Idi ti mo fi ti shomo
Oga
I’m all about my Gs Omo
Idi ti
fi ti shomo
| go they Dey make the money speak Omo
But it’s all love is all it’s all love.
I go they Dey make the money speak Omo
But it’s all love is all it’s all love.
guy
As I Dey write my story
Sip some lean while I puff my kpoli
No body wey holy
No be that one wey go stop my glory
We no dey find enemy
But if dem wan move mad me I multiply energy
Unruly Madass
I’ve been thinking too much
Man this life e no really balance
Different stage different saga
Wahala
To be a man these days no be play job
Swear nobody wan save us
Got me feeling like
They no really care what a **** like
Them no really care bout e state of mind
Them only fit share when a **** die
So I no be gentle man at all
I no be gentle man at all oh
How I go be gentle man when the world never Dey
Gentle to me
Oga mi o fe shomo
I’m all about my Gs Omo
Idi ti mo fi ti shomo
I go Dey make the money speak Omo
But it’s all love is all it’s all love.
Written by: Edema Joelson
instagramSharePathic_arrow_out