Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Krista
Krista
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Edema Oritsetimeyin Joelson
Edema Oritsetimeyin Joelson
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Dannybeatz
Dannybeatz
Producer

Lyrics

Me versus me
Plotting now
Life too hard
Wan soften up
I Dey push p
Don’t call me now
Me no want Jane nor Amina
Wan wan mi now
Some **** make bread
And Some **** catch feelings
Who Dey find love for inside lasgidi
Oh really
Keep dreaming
Many don try already
Many don fall already
Many times I no like how I’m feeling daily
I observed my available
I no go lie na money bag
Wey go ease my stress
So I dey do my best o
As I dey look for check
I dey use my sense o
So I dey find my daily
Man no rely on miracle
Fam go need some Kere
Mi o Kere o
Grind so so kpa unshakable
Me I no be one of those men we go force no drama
No be chitty chat we go chow now
Enemies em pray make I burn out
Every me turn up hustle till the sun up
Me I no go wait on no karma
**** do me bad man it’s straight to tha gulag
Me I want the raba
I remember
Gone be the days we dey ride okada
Still going higher
Sey we gon fall oh na da na da
No send your father
More riches
More rdigits tenfold
Unlimited
RRRR
Gentle spirited
Can’t settle for less man’s
Higher than
Dipper than dapper damn
Hustling checks
Im racking up
Stacking up Gs my G
Many don try already
Many don fall already
Many times I no like how I’m feeling daily
I observed my available
I no go lie na money bag
Wey go ease my stress
So I dey do my best o
As I dey look for check
I dey use my sense o
So I dey find my daily
Man no rely on miracle
Fam go need some Kere
Mi o Kere o
Grind so so kpa unshakable
Written by: Edema Oritsetimeyin Joelson
instagramSharePathic_arrow_out