Credits
PERFORMING ARTISTS
Posah
Vocals
Krista
Drums
Precious Osahenrumwen
Vocals
Edema Oritsetimeyin Joelson
Vocals
Jaystrings
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Precious Osahenrumwen
Lyrics
Edema Oritsetimeyin Joelson
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Krista
Producer
Edema Oritsetimeyin Joelson
Producer
Jaystrings
Producer
Lyrics
Sey colo no be sk oh
So mind as you Dey puff am oh
But loud sey e necessarily
Take am make you trabaye
Peace of mind
Peace of mind
I be looking for some peace of mind
Na why I dey high
Jeje Dey high oh
I be looking for some peace of mind yeah
Problem no Dey finish so no go kill yourself
No go kill yourself oh
So if you feeling down bro make you puff and pass
Find one Kele wey go Ghana bounce
Wey go move to the sound
Wey go whine am round
Pass me the henny I want to high ah ah
Spark up the jay ah ah
For where the men them dey
You know how we roll
I want to high ah ah
Freee my mind ah ah
Na all of us be human being
By many man do many things to many man
I just Smokey my weed remedy for the mind
Puff puff pass and escape for a while
Eyes don see many things
Eyes don shed many tears
Brother life is deeper than the things that we can see
Nobody holy
Everyone get e own story bro talk is cheap oh
Me na inner joy
Inner peace I want
See I just want free my mind oh
I just wan Dey on vibes
Inner the jungle
Nobody love you bro
Sey colo no be sk oh
So mind as you Dey puff am oh
But loud sey e necessarily
Take am make you trabaye
Peace of mind
Peace of mind
I be looking for some peace of mind
Na why I dey high
Jeje Dey high oh
I be looking for some peace of mind yeah
Problem no Dey finish so no go kill yourself
No go kill yourself oh
So if you feeling down bro make you puff and pass
Find one Kele wey go Ghana bounce
Wey go move to the sound
Wey go whine am round
Written by: Edema Oritsetimeyin Joelson, Precious Osahenrumwen