Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Peedaking
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Precious Sunday Johnson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Soul Aim
Producer
Spyritmix
Mixing Engineer
Lyrics
Baby girl I've been calling you
Baby can you tell me what to do?
I've been searching and grinding
Looking for cheddar wey I fit to spend on you
Omo, men dey para
Omo, men dey ask me
Peedaking, wetin come dey do you?
I put in too many feelings
Normally, Port Harcourt boys - we no get feeling
But I roll up my sleeve as I light up my jay
So I no go think of kele wey go burst my brain
Go on my knees and I tanana bros jay
Cos I like the cheddar, but I still like her waist
Mi amor, mi amor, mi amor
Mi amor, mi amor mor mor
Mi amor, mi amor, mi amor mor mor
Me I swear, I cannot let you go
Too many **** wey me I know
None of my **** dey spoil parole
We no dey stream am we go download
Even if na Canadian, we no go blow the claro
Baby ki lo fe - oya, je ka mo
Owo lo ban fe - oya, je ka mo
Aye lo, bebenlo
Eruku yakpa - Hennessy yakpa
Aye lo, bebenlo
Eruku yakpa - Hennessy yakpa
Igba ti mo ti de de
Twenty-four-seven mo wa le won lere o
Rara o, mi oni duro - rara o
But I roll up my sleeve as I light up my jay
So I no go think of kele wey go burst my brain
Go on my knees and I tanana bros jay
Cos I like the cheddar, but I still like her waist
Mi amor, mi amor, mi amor
Mi amor, mi amor mor mor
Mi amor, mi amor, mi amor mor mor
Me I swear, I cannot let you go
Written by: Precious Sunday Johnson