Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zerrydl
Zerrydl
Performer
Offiah Anthony Ikechukwu t/as King Perryy
Offiah Anthony Ikechukwu t/as King Perryy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Offiah Anthony Ikechukwu t/as King Perryy
Offiah Anthony Ikechukwu t/as King Perryy
Composer
UZAMA Divine
UZAMA Divine
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
STG
STG
Mixing Engineer
Kudzi Mutizira
Kudzi Mutizira
Mixing Engineer

Lyrics

[Intro]
Hold am, hold am, hold am
Rugged
Jẹjẹ dey break
Say wara wara
[Verse 1]
Everything I sing
Everything I sing, banger
One time for me
Make you whine well for me kọnga
Call me your zaddy Oma ima
Zaddy wey go do you transfer
VVS on me
Baby I’m dripping ice water
[Verse 2]
Ninu Moscow wọn ni ko sere
Ẹru to gbe yẹn ki lo ko sara
Get money aye mi o le le
Friday na for cruise and Sara
Na normal thing no le le
Man get the steeze abundant (Continental)
Wọn mọ mi o kere
Steady getting the pounds and dollars
Mhhmmm
[Chorus]
Ọmọ na action film when we tuo down
Mhmm
42 don dey body shut down
Dem dey dance along na
Dem girls dem sing my song na
Dem know say mi bad like Burna
Make e bounce like basketball na
[Verse 3]
Say wara wara
Baby jẹjẹly shake
Baby jẹjẹly shake
Everyday na Christmas
Every day holiday
Roly on my wrist
This one no be fake
Golden earrings
To cost money dey
Me and Perryy 12 am we clubbing
Money money sagging in my jeans
On that light for my VSOP
Light energy for wotosynthesis
I want your original ass
Not that silicone thing
Continental what? continental thing!
Girly say she wan
Wanna shift my button
As I roll my blunt
As jam that ting
Got her screaming ahhhhhh!!
[PreChorus]
Ninu Moscow wọn ni ko sere
Ẹru to gbe yẹn ki lo ko sara
Get money aye mi o le le
Friday na for cruise and Sara
Na normal thing no le le
Man get the steeze abundant (Continental)
Wọn mọ mi o kere
Steady getting the pounds and dollars
Mhhmmm
[Chorus]
Ọmọ na action film when we tuo down
Mhmm
42 don dey body shut down
Dem dey dance along na
Dem girls dem sing my song na
Dem know say mi bad like Burna
Make e bounce like basketball na
[Outro]
Jẹjẹ dey break
No go dey shake
Jẹjẹ dey break
No go dey shake
Jẹjẹ dey break
Jẹjẹ dey break
Written by: Offiah Anthony Ikechukwu t/as King Perryy, UZAMA Divine
instagramSharePathic_arrow_out