Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Zinoleesky
Vocals
Dyani
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Zinoleesky
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zinoleesky
Producer
Babybeats
Producer
Noah (Nu Bounce) Umoru
Mixing Engineer
Naira Marley
Executive Producer
Lyrics
[Intro]
Tomsorisenenagor
Uh-uh, I no know why
I no know why igbo make me, igbo make me feel o–, feel okay-kay-kay-ayy
[Verse 1]
Uh, say me I'm a born survivor, born survivor
Even at the top, I'm in my dust
Pull up with the right one
Working overtime, I'm a cyborg
They say bygone be bygone
But bobo, if you price, I go buy gun
Mm, emi idan, kilokan mi side talk
[PreChorus]
Bad bitch
(Bad bitch)
Slow whine, moving like a catfish
I no dull, I respond pelu tactics
If you correspond, a ma gbádun, a ma lavish
Uh, let me tell you what the fact is
Sabi boy no dey need to practice
Call me any time you need service, me and you ka dabi Peller pelu Jarvis
[Chorus]
Mm, ase lo mean, dey make your gbe body
Say no worries when they hear my gbedu come oh
Mm, dem say I dey give dem drug, dey make dem drunk
Dem no fit stop when they hear my gbedu come oh
[Verse 2]
Uh, I no know why igbo make me feel okay-ayy
She make me feel no pain
Má bèrè l'ọwọ mummy mi pè "kilò sè eh?"
Sometimes I need no bail
I no know why igbo make me feel okay-ayy
She make me feel no pain
Ma bere l'owo mummy mi pe "kilo se eh?"
Uh, say me I'm a born survivor
[Verse 3]
Jah Jah bless a working man
Sweat ah yuh brow, you shall not go wrong
Been fighting for far too long
It's ordained and it's higher di bread wi on
Third World superstar
Now di worl' know who wi are
Dem never think wi wud ah reach suh far
Used to walk, now wi can buy cars
Ghetto yutes alrite ay-ay-ay-ah
Dem cyaan get wi dow-ow-ow-own
Wi arise ay-ay-ay-ah
An wi fi touch e clow-ow-ow-own, oh
I from di trenches to read lease
Wi would affi moan an wi seh rich bitch
Living testimony dey my witness
Seh man a born survivor
[Verse 4]
Born survivor
Even at the top, I'm in my dust
Pull up with the right one
Working overtime, I'm a cyborg
They say bygone be bygone
But bobo, if you price, I go buy gun
Mm, emi idan, kilokan mi side talk
[PreChorus]
Bad bitch
(Bad bitch)
Slow whine, moving like a catfish
I no dull, I respond pelu tactics
If you correspond, a ma gbadun, a ma lavish
Uh, let me tell you what the fact is
Sabi boy no dey need to practice
But me, anytime mi need service, me and you ka dabi Peller pelu Jarvis
[Chorus]
Mm, ase lo mean, dey make your gbè body
Say no worries when they hear my gbedu come oh
Mm, dem say I dey give dem drug, dey make dem drunk
Dem no fit stop when they hear my gbedu come oh
[Outro]
Take a u-turn round, ayan yan-yan
Dem ces dè vido- whoa-whoa-whoa
We arise ayan yan-yan, she fit to dodge whoa-whoa, whoa
Say man na born survivor
(Don Baby)
Written by: Zinoleesky