Music Video

Syemca - Room 104 (Acoustic) (Official Audio)
Watch Syemca - Room 104 (Acoustic) (Official Audio) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Syemca
Syemca
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
CHUKWUEMEKA CHIKE - EZEKPEAZU
CHUKWUEMEKA CHIKE - EZEKPEAZU
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dennis Hope Yasso
Dennis Hope Yasso
Producer

Lyrics

[Intro]
Oyoyo mama
Yeah
[Verse 1]
Slow down make I come down
Ọga driver I dey drop for here
I don reach my final
Bus-stop I ain't going nowhere
Do you have any clue
How I feel about this, your roundabout?
Shawty ɔdɔyewu
You're one of a kind, you be caliber
[PreChorus]
Soon as your body touch my body
Everything go haywire
Zombie na wetin you turn me
But I no mind
[Chorus]
Suddenly I'm learning to love
Can you teach me some more?
I wan study your course
For room 104
Suddenly I'm learning to love
Can you teach me some more?
I wan study your course
For room 104
[Verse 2]
You dey pull up on me
No be chais you dey pull up on me
I no mind if I whisk you away
Catch flight wey dey go Miami
Pour you holy water
Make you feel irie
Girl, you know the pattern
When me hold your waist
I want this, your baka, I want all of it
If I knock, you go let me come in
[PreChorus]
Soon as your body touch my body
Everything go haywire
Zombie na wetin you turn me
But I no mind
[Chorus]
Suddenly I'm learning to love
Can you teach me some more?
I wan study your course
For room 104
Suddenly I'm learning to love
Can you teach me some more?
I wan study your course
For room 104
Written by: CHUKWUEMEKA CHIKE - EZEKPEAZU
instagramSharePathic_arrow_out