Top Songs By Larry Gaaga
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Larry Gaaga
Vocals
Syemca
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Larry Gaaga
Songwriter
Syemca
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Richie
Producer
Lyrics
Haba!
A go see go the boy
(Gaaga Music)
Say dey no born me for the ghetto, no mean say I no hustle
Say dem no born me for Surulere, no mean say I neva see shege
For all the girls wey use my heart fight Chinese kung-fu
Me, I forgive you tey tey
Haba
All is survival
(Larry Gaaga)
Follow me dance, follow me shake
Follow me dance, follow me shake
Oya, move body
Follow me dance, follow me shake
Follow me dance, follow me shake
Oya, move body
Follow me dance, follow me shake
Follow me dance, follow me shake
Oya, burn calo'
Follow me dance, follow me shake
Follow me sing my song
Man can chukwu na go see go the boy
Ima see cannot go see go the boy
'Cause nowadays, dem dey sing my song
Dem dey play me aloud for radio
Man cannot go see go the boy
Ima see cannot go see go the boy
Nowadays, dem dey sing my song
Dem dey play it aloud for radio
Jam me the jam from this stage
Jam me the jam from this stage
(I say for radio)
Jam me the jam from this stage
Jam me the jam from this stage
Jam me the jam from this stage
Jam me the jam from this stage
(Say fada)
Jam me the jam from this stage
Jam me the jam from this stage
When I dey hustle for the street
Dem tell me dreams don't come true
Yeah, I just wanted to be bigger
But e no mean say, I be gold digger
For all the people wey use my head, think say I be born fool
See I forgive you tey tey (Haba!)
I say, "All is survival"
Follow me dance, follow me shake
Follow me dance, follow me shake
Oya, move body
Follow me dance, follow me shake
Follow me dance, follow me shake
Oya, move body
Follow me dance, follow me shake
Follow me dance, follow me shake
Oya, burn calo'
Follow me dance, follow me shake
Oya, follow me sing my song
Man can chukwu na go see go the boy
Ima see cannot go see go the boy
'Cos nowadays, dem dey sing my song
Dem dey play me aloud for radio
Man cannot go see go the boy
Ima see cannot go see go the boy
Nowadays, dem dey sing my song
Dem dey play it aloud for radio
Jam me the jam from this stage
Jam me the jam from this stage
Jam me the jam from this stage
Jam me the jam from this stage
Jam me the jam from this stage
Jam me the jam from this stage
(Say fada)
Jam me the jam from this stage
Jam me the jam from this stage
Man can chukwu na go see go the boy
Ima see cannot go see go the boy
'Cause nowadays, dem dey sing my song
Dem dey play me aloud for radio
(It's Richie on the beat)
Man cannot go see go the boy
Ima see cannot go see go the boy
Nowadays, dem dey sing my song
Dem dey play it aloud for radio
(Syemca)
Written by: Larry Gaaga, Syemca