Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Syemca
Syemca
Vocals
2Baba
2Baba
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Richi
Richi
Producer

Lyrics

[Verse 1]
I no go lie, I dey see you too
It all depends on what you want do
No pretend, make you just stay true
As e dey do me, na so e dey do you
I no go lie, I dey hala everyday
I wonder why you no dey look my way
Abi e get something wey I never do
Abi you want make I somersault too
Abi e get another pattern, wey I never know
Make you tell me, make I do the needful
Life is too short, baby, report
But na me and you be our life support
[PreChorus]
I don't wanna be unfaithful, or vet
Abi you never know?
See, I just wanna be a simple lover
Say, na so the thing go
[Chorus]
E get why I dey target you
You different from the whole of your crew
E get the way you dey look me too
And that is why I dey suspect you
I know you want for us to break re
I know you want know wetin dey my head
See this loving, I want it trending
And it could be peaceful too
[Verse 2]
Oya baby, kia-kia, make we link up
Make oju kokoro people no come dey search us
I guarantee you, I go always defend us
As I go love you, e go make people jealous
I just want roll, just me and you, eh
Forget whatever dem do you
Abi you get another pattern, wey I never see
Anyhow you want am, I got you and me
[PreChorus]
I don't wanna be unfaithful, or vet
Abi you no go like to know
See, I just wanna be a simple lover
Ah, no let the thing go
[Chorus]
E get why I dey target you
You different from the whole of your crew
E get the way you dey look me too
And that is why I dey suspect you
I know you want for us to break re
I know you want know wetin dey my head
See this loving, I want it trending
And it could be peaceful too
[Verse 3]
Na peaceful chilling around my way
Good, good loving for you all the way
Abi e get another pattern, wey you want see
Make you tell me make I show you for free
[PreChorus]
I don't wanna be unfaithful, or vet
Ah, I don't want to be that for sure
See, I just wanna be a simple lover
Ah, baby let this love flow
[Chorus]
E get why I dey target you
You different from the whole of your crew
E get the way you dey look me too
And that is why I dey suspect you
I know you want for us to break re
I know you want know wetin dey my head
See this loving, I want it trending
And it could be peaceful too
[Bridge]
E get as e dey do me
E get as e dey do you
E get as e dey do me
E get as e dey do me
E get as e dey do you
E get as e dey do me
[Outro]
In fact just leave am like that
Anything wey you choose to do mehn
Na your hand e dey now
Written by: Innocent Ujah Idibia
instagramSharePathic_arrow_out