Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Fawaz Saheed-Baba
Fawaz Saheed-Baba
Harmony Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Fawaz Saheed-Baba
Fawaz Saheed-Baba
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fawaz Saheed-Baba
Fawaz Saheed-Baba
Producer

Lyrics

Make you no see money
Make you no ginger ke ke ke
No do the work
O fe drive g-wagon o like keke
No dey follow anybody drag kilometer
Just to be busting your speaker
Lo la anobi money go enter
Follow with fine senorita
Killing your speaker
Daily o
Steady busting all my music spinning on the radio
Hear my voice for song I'm dropping bangers on a steady o
I no dey gbazomehmeh
And I dey drop am hot like pepper
Mo gara I'm motivated
Ye o Ye o Ye o Ye o
Money Dey my brain o brain o
Kudi dey my brain o brain o
I no fit to fail o fail o
Ye o Ye o Ye o Ye o
Money Dey my brain o brain o
Kudi dey my brain o brain o
I no fit to fail o fail o
Person like me wey wan drive Bugatti
Make they think sey I dey illuminati
Every Kele wey wan come to my party
Tan ba ri mi wan buga ti
Oya dance kolobi kolobi kolobi kolobi
Make we kolobi kolobi
Dance kolobi
Make we kolobi
Daily o
Steady busting all my music spinning on the radio
Hear my voice for song I'm dropping bangers on a steady o
I no dey gbazomehmeh
And I dey drop am hot like pepper
Mo gara I'm motivated
Ye o Ye o Ye o Ye o
Money Dey my brain o brain o
Kudi dey my brain o brain o
I no fit to fail o fail o
Ye o Ye o Ye o Ye o
Money Dey my brain o brain o
Kudi dey my brain o brain o
I no fit to fail o fail o
Written by: Fawaz Saheed-Baba
instagramSharePathic_arrow_out