Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Finess
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Iseoluwa Friday Aruwayo
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
El Bluez
Producer
Sasimagicfingers
Producer
IxxBoy
Producer
Lyrics
illuminate lyrics
Ama feeling ama feeling makaku eyy
Smoking my loud on a lowkey eyy
Them say life is a journey
I carry my cross I dey serve Elijah
I’ve been sad I’ve been depressed oh
Then I carry my hustle like I carry pillow
Me I carry my pillow oh
I dey chase big money inside bullion van
Only big big money oh
Only big money I dey reason dey inside my head
Ki omo lope koto cashout, we don bomb enter site find client wey go shah ID me
En ehn ehn
Komolope koto parare
We they bomb from Monday to Sunday
And you know say me dey feel high eh
(Feel high eh)
Eh ehn ehn
Komolope koto parare
We they bomb from Monday to Sunday
And you know say me dey feelhyra
Gbafun Gbafun Je
Omo iyami
Lati ile fo illuminate ee
Omo iya mi kolé su mi sé
We go dey give them flows till the top and toes
Gbafun Gbafun Je
(Omo iyami)
Lati ile fo illuminate ee
Omo iya mi kolé su mi sé
We go dey give them flows till the top and toes
Won dele won gbo
Oro to po kose fi enu fi so
Ki asiri bo nmo shen sin Oluwa gan
As I dey commot from my hood I dey try to find linkup gon ni
For inside Lagos
Person wey go make am no need translator
As I dey hustle I get calculation
Make 30 billi enter make anybody no jonzing
Ehn ehn ehn
As I dey live my life me no send anybody
Cos my story long alaye then I keep on rocking
En ehn ehn
Komolope koto parare
We they bomb from Monday to Sunday
And you know say me dey feelhyra
Feel high eh
En ehn ehn
Komolope koto parare
We they bomb from Monday to Sunday
And you know say me dey feelhyra
Gbafun Gbafun Je
(Omo iyami)
Lati ile fo illuminate ee
Omo iya mi kolé su mi sé
We go dey give them flows till the top and toes
Gbafun Gbafun! Je
(Omo iyami)
Lati ile fo illuminate ee
Omo iya mi kolé su mi sé
We go dey give them flows till the top and toes
Written by: Iseoluwa Friday Aruwayo