Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Mr Drew
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
mcdonald braide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ugly
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Anonymously
I no know where this my pain come from
But edey hit me for my liver
Hmm for my chest
Down to the decimal
Adwen no tɔ kyema them no dey tell person
Awula obaa pila moko eyy
[Chorus]
At the end of the day
No be only me go dey, no no
No man is an island hmm
I no fit run another race
Make yawa no go dey
This love fit put you for choke hold
[Refrain]
Cool your temper
If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsɛmpa
Gimme bad blood chale back to the sender
Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ yɛn no yɛnna
Cool your temper
If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsɛmpa
Gimme bad blood chale back to the sender
Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ yɛn no yɛnna
[Verse 2]
Daadaa you dey lie
No dey need your love aurevoir
You dey pour water for my ogya
And edey make me cold
Very soon you go learn
You wey be holiko
You dey scare grown man like koliko
Mi na no bo tamɔ mmlamiko asuma toliko
[Verse 3]
My liver
Slow down
For now I don't know why
Water comot ma eye
And edey slow me down
Running from your love
Kilometres
Before I crush
Must to cool down
This love fit put you for choke hold
[Chorus]
At the end of the day
No be only me go dey, no no
No man is an island hmm
I no fit run another race
Make yawa no go dey
This love fit put you for choke hold
[Refrain]
Cool your temper
If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsɛmpa
Gimme bad blood chale back to the sender
Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ yɛn no yɛnna
Cool your temper
If you don dey dull on me ɛneɛ wo nsɛmpa
Gimme bad blood chale back to the sender
Wolɛ wowɔshwɛɛ kɔ kɔ kɔ yɛn no yɛnna
Written by: mcdonald braide