Top Songs By Muku Fresh
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Muku Fresh
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Obioma Godswill Anyimukwu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Mintt
Producer
Hugo David
Mixing Engineer
Lyrics
They will hear more
And more, and more
Until they can hear no more
Woah woah woah
Wait, talk to me nice I be king
Anything you want I go give
When we link up you know what it is
Zero fugazi on mi team
E ba mi wa omo elle like tiwa
Fine girl wey come get idi nla
Wey sabi cook like Hilda
Me I want to chop her for dinner
I’m living the good life
Everything is alright
No send me no location
Unavailable on vacation
Those wey dey use us dey gara o (gara o)
Because we be no get raba o (raba o)
Now they dey ask for our number (number o)
But we dey outside dey enjoy, life
Shebi emi sha ni ire kan
Celebration, Jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Asiko ototo sha l’oma kan wa
Celebration, Jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Oju ti elegan
Celebration, jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Shebi emi sha ni ire kan
Celebration, jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Shebi emi sha ni ire kan uhn
Celebration, Jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Asiko ototo sha l’oma kan wa
Celebration, Jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Oju ti elegan uhn
Celebration, jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Shebi emi sha ni ire kan uhn
Celebration, jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Man I’ve been hustling from way back
Minding my business I’m always laid back
Man no fit stop man I want a big bag
Big cars and I want a Maybach
Adura sha ni mo ma'n gba ah
Owo mo fe no Wahala ah
And me ah no want Sapa ah
Na why you see me dey jamam sha
The givenchy and the Gucci and designers
Dey go fit me sha
PJ and the tour life when I throw shows in the cities
They go turn up sha
As omo ton so sha
Throw money in the air like an armed robber
Omoge send your account number
To ba ma fi mi s’ere ko ya wa ‘bi gba (get out)
Shebi emi sha ni ire kan
Celebration, Jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Asiko ototo sha l’oma kan wa
Celebration, Jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Oju ti elegan
Celebration, jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Shebi emi sha ni ire kan
Celebration, jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Shebi emi sha ni ire kan uhn
Celebration, Jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Asiko ototo sha l’oma kan wa
Celebration, Jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Oju ti elegan uhn
Celebration, jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
Shebi emi sha ni ire kan uhn
Celebration, jubilation, in our Nation, Emi ni ire kan
So I tell them, I say
Them neva hear anything at all
They go hear, pansa pansa
Shebi emi sha ni ire kan
Asiko ototo sha l’oma kan wa
Oju ti elegan
Shebi emi sha ni ire kan
I love this mix
Written by: Obioma Godswill Anyimukwu