Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ranziz
Ranziz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onuoha Francis Uchenna
Onuoha Francis Uchenna
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Vikwynbeatz
Vikwynbeatz
Producer

Lyrics

Story
Olouun
Yeah the boy’s name is Ranziz
Dey dunno
(Yeah )
Tap that man wey dey do anyhow make you tell am make e clear for my section.
They know I’m on a new vibration
They know I’m from a different dimension
Story story oo
Omo I no dey like story oo
Pay my money oo
Abobi omo ye na domino
E dey my body oo
Dem know say werey dey my Body oo
And the money plenty oo
All of my **** dem Dey like to popori oo
You know say me I no dey like to yan yan yan
Abobi me I no dey too dey yen yen yen
You know say me I no dey like to yan yan yan
I dunno why some people like to dey Cho Cho Cho
You know say me I no dey like to yan yan yan
Abobi me I no dey too dey yan yan yan
Nobody look me when I dey wear tear tear
Na man wey dey reason dey scratch bia bia
(Grrrr)
Aboi see ,
Para dey my body I no get time for courtesy
I dey try double up my money make I be top G
I no fit dey do ashirigbakwute cus talk cheap , **** too dey gossip walai
Na akonuche we take dey run things
Dem been no believe in us but abobi God did
And if at all we still dey see the least for upkeep
Some people think say by now my canoe for don sink
But na nwayor nwayor I dey paddle my boat
They say according to your size nai you go measure your coat
Like bowtie for neck sapa been hold me for throat
But I still get **** for hood wey say na ne be their goat ,
Believe
Me I get the remedies to make your pain relieve
Badman I gat too many tricks under my sleeve
I dey hustle like say na fasting , 6 to 6
I gat my mind on kaluba as I dey blow my spliff
I dey burn up till the early mor mor non stop
All of these pain wey dey my chest bust I dey lock up
The story long no be come chop
But in a better day we gon yarn about am for the bus-stop
Story story oo
Omo I no dey like story oo
Pay my money oo
Abobi omo ye na domino
E dey my body oo
Dem know say werey dey my Body oo
And the money plenty oo
All of my **** dem Dey like to popori oo
You know say me I no dey like to yan yan yan
Abobi me I no dey too dey yen yen yen
You know say me I no dey like to yan yan yan
I dunno why some people like to dey Cho Cho Cho
You know say me I no dey like to yan yan yan
Abobi me I no dey too dey yan yan yan
Nobody look me when I dey wear tear tear
Na man wey dey reason dey scratch bia bia
Written by: Onuoha Francis Uchenna
instagramSharePathic_arrow_out