Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
EESKAY
Performer
DanDizzy
Performer
JiggyYB
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Ishaq Baba Bello
Songwriter
Daniel Tuotamuno Darius
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
JiggyYB
Producer
Lyrics
I took a left then one sharp bend
I took a left then one bad turn
I think say that I’m cold hearted
I think Dey say that I’m cold hearted
You too dey code you Dey close access
Boys are bad
So you can’t catch DEM
Took a puff then I come ash them
Took a puff then I come ash them
Too bad say nah innocent
Too bad say nah in no send
2 face Abi innocent
Big motor be like innoson
The thing Dey slap be like 808
Dey come my hood make you hold toll gate
Dey come my hood make you hold toll gate
Wetin be life ?
Vibes! roll! dice!
Fail once
Try Twice! thrice! rise!
Everybody dies
No go Dey try dey disguise
I see the pain in your eyes
I see the low in your highs when you Dey blow the igbo in the sky
Life no be chaise
I dey for heat
U dey tell me to chill
U dey boutique
I Dey go oil mill
How u expect me to feel
No be your fault
How you expect me to gree say u better pass me when I know say lack all the skill
Shey nah the grace or nah the face
Omo forget me I dey craze
Fried bole Wey Dey hot
Turn am instant noodles on the spot
Rot to the roots
I’m rotten! I’m spoilt!
A problem to famers
And hoes Wey I crop
Abeg make them chop
Cause these words go fit put them for trobule
This one go heavy to swallow
Everybody go Dey wallow and wallow
Say make I hit them with the OPP!
The boy been Dey worry since like ODG!
On in own in they OTT!
The thing been Dey burst since 016’
Me and dizzy we go take down
Any modafucka Wey Dey mental
Nah too give them oriental
No be penthouse
Wetin be life ?
Vibes! roll! dice!
Fail once
Try Twice! thrice! rise!
Everybody dies
No go Dey try dey disguise
I see the pain in your eyes
I see the low in your highs when you Dey blow the igbo in the sky
Life no be chaise
Say make I hit them with the OPP!
The boy been Dey worry since like ODG!
On in own in they OTT!
The thing been Dey burst since 016’
If you no too wise you go OVB!
If you wan knack Barney
U Go hold T.P
So that when u knack
She go go quick quick
U know how e be
I took a left then one sharp bend
I took a left then one bad turn
I think say that I’m cold hearted
I think Dey say that I’m cold hearted
Took a puff then I come ash them!!
Written by: Daniel Tuotamuno Darius, Ishaq Baba Bello