Top Songs By Fatboy E
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Fatboy E
Performer
Omaki Farouk Ateiza
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Ola Ekiprete
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Omaki Farouk Ateiza
Producer
Lyrics
I come talk my peice
E no get wetin una go tell me
Come for my food
Me I no go take am dearly
No be Christmas
But merrily I say unto thee
No matter season
You not fit take from we
Want all the smoke
Like it’s 4:20
Big zoot
Dey the building
So na smoking spree
Smoke no dey finish
It’s all on we (Qui)
No dey speak French
We dey smoke wee wee
Make you no go choke o
Pass to the left
You gast know the rule
Before you inhale to the chest
You gast get jeck
If you cough
Dem go quickly put you in check
Smoke the death
Now we in Chicago
Hold your breath
Before e reach you turn
Watch your step
E get how you go move
Dem go think say na substance
Think say na one chance
Dem no know say igbo get him own plans
Now your eye don cassete
Dem go think say you humble
Dem no know say na the Igbo make you compose
You don even mix am with shayo that na your combo
Your Barney don dey act film
Like say she be Tonto
Now I need my money pronto
Stay cheesed up
That’s the motto
Word to paper chaze
I go dey blaze
When I want to
Big zoot
Him go blaze
When him want to
Written by: Joseph Ola Ekiprete