Top Songs By Dremo
Credits
PERFORMING ARTISTS
Dremo
Vocals
Ruhdee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aboriomoh Femi Raymond
Songwriter
Israel Demilade Wirelang
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jadu Beats
Producer
Lyrics
[Verse 1]
If to say I know say na like this e go dey be
I for dey prepared 'cause ọrọ Oluwa ko le yi
Ko ma s'anybody when I hustle on my street
I commot my hand for anything wey cost my peace o
[Verse 2]
I for don prepare for the journey
But person wey get God get everything
To get before no be property
Dem go use you kpa, do you strong thing
[Chorus]
Bo ṣe wu Oluwa lo n ṣọla
I wan get money private fela
'Cause I came from the trenches of the trenches
I must ride in Masserati
Ọmọ mo gbudọ mowo dele
[Chorus]
Bo ṣe wu Oluwa lo n ṣọla
Everybody wan get money laye ta wa
Just better life
Sweet juicy life
And when you get the rabba, do as you like
[Verse 3]
Edo blood in me but Ibadan l'ọn ti bi mi
Had to get shit popping, na why I pull up to gidi
Had dreams of waking up in a new Lamborghini
Still do
God blind anybody to foju di mi
The beauty of the hustle was fun in the beginning
It was all love, turning our struggles into winning
Had times felt like nothing was pretty
The world shitty
Days dragged, those nights wasn't really litty
Bo ṣe wu Oluwa lo n ṣọla
Baba n ṣọ wa 'cause our life no get coma
Huh, still rich and famous
9 zeros, 3 comas
I speak it to existence
While I watch the world listen
Codename
[Verse 4]
Dem say, "Why always me, why always me?
I wan dey calm always but my body no dey gree
No be all I dey spill
Many things that I've seen
Ọmọ na for your pocket if you get 20 degrees
[Verse 5]
Boyyi no dey pariwo and boyyi no dey bẹ
Boyyi still dey carry go, boyyi fẹ faṣẹ
Boyyi fẹ ma jẹgbadun lọ o
Kama kazy lọ o
Boyi dey pray for everlasting
[Chorus]
Bo ṣe wu Oluwa lo n ṣọla
I wan get money private fela
'Cause I came from the trenches of the trenches
I must ride in Masserati
Ọmọ mo gbudọ mowo dele
[Chorus]
Bo ṣe wu Oluwa lo n ṣọla
Everybody wan get money laye ta wa
Just better life
Sweet juicy life
And when you get the rabba, do as you like
[Outro]
Boyyi no dey pariwo and boyyi no dey bẹ
Boyyi still dey carry go, boyyi fẹ faṣẹ
Boyyi fẹ ma jẹgbadun lọ o
Kama kazy lọ o
Boyi dey pray for everlasting
[Outro]
Bo ṣe wu Oluwa lo n ṣọla
Everybody wan get money laye ta wa
Just better life
Sweet juicy life
And when you get the rabba, do as you like
Written by: Aboriomoh Femi Raymond, Israel Demilade Wirelang