Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ruhdee
Ruhdee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olanrewaju Demilade Israel
Olanrewaju Demilade Israel
Songwriter

Lyrics

Sebere
Ahn .. how far
Sebere
Don don don don don
So i say okay
I like the way
U dey feel my vibes
Sing back like obey
(you sing back like obesere).
Otor ni pewuro bitter ( bitter )
Shebi emo biti moti wa o (tiwa o)
Sey we no Dey settle for less (for less)
Na why I carry my guitar o (yeh)
Emi lomo tema fipa o
Loud ma yato si cigar o
Now d boy Dey dropu correct
Them start to Dey dance to my tugba
Observation no be offense
Them think say me ah don forget
But if them come dem go collect
Observation no be offense
Them think say me ah don forget
But if them come dem go collect
If you don’t get it
And you dunno
I was born ready
Man ah born dope
Every damn city orinmi nan jo
( malo slogodo don’t slow)
Omo igbo loni kedu kodi
Cus me I get able goddi
Wan binu mi tori mo carry body
Gan na o
Ye o karaye malo ti temi ro rara ra
Modun bi Choco milo brother
Talo sope Kama tingasa
Tobamo bi moshey bere
Wayin olorun lara mi.
Na bcus say ino relent
If you do me bad man me ah revenge o o
So i say okay
I like the way
U dey feel my vibes
Sing back like obey
(you sing back like obesere).
Otor ni pewuro bitter ( bitter )
Shebi emo biti moti wa o (tiwa o)
Sey we no Dey settle for less (for less)
Na why I carry my guitar o (yeh)
Emi lomo tema fipa o
Loud ma yato si cigar o
Now d boy Dey dropu correct
Them start to Dey dance to my tugba
Tobamo bi moshey bere
Wayin olorun lara mi.
Na bcus say ino relent
If you do me bad man me ah revenge
Majekan ri mimu
Wonfe jami shubu
As i dey do my do
Written by: Olanrewaju Demilade Israel
instagramSharePathic_arrow_out