Featured In
Top Songs By Terry Apala
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Terry Apala
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Terry Alexandar Ejeh
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Spellz
Producer
Lyrics
Methuselah
Uhmm uhmm
Wa mo mummy mi
Na your ex dem I pity
Omo mehn am so lucky
You sef Dey lucky
To get my type e no easy
Come close to daddy
Ma so fun anybody our secret
Bo shey nlo ni yen baby
My baby na black girl
Black is beauty but she's better pass kante
Let's go on a date tonight put on gown jeka jo pade ni ikate
Ama je eja Crocker je obokun lorisirisi we no go chop kote
Na this kind of loving I don Dey look for tay tay ni yeah
Me I see the truth inside
Baby you Dey enter me eyes
I no look you pass
Shoot through pass yeah
We go Dey like methuselah
Koni te wena me
Kanu te wana una me
We go Dey like methuselah
Koni te wena me
Kanu te wana una me
Amę Amę Amę Amę Amę
Eno sano wamę
Ame Ame Ame Ame Ame
Look at me, talk to me
Shey iwo ni ife mi
Maje ki awon alarena
Fi enu si oro wa
On a private trip in summer
Me and you go wo inu iyara
Nacked arawa, ba ara wa sun gidi kofun ara wa
Kin ma la plate, gbadun arawa
Omo ele jeka gbe sun mo rawa
Kin la miliki kin fi poti kin po milo
Ife wa ko ma shey daru baby mi
Ko dun gan ko dun mowa bi chocomilo
Me I see the truth inside
Baby you Dey enter me eyes
I no fit look you pass
Shoot through pass yeah
We go Dey like methuselah
Koni te wena Me
Kanu te wena una me
We go Dey like methuselah
Koni te wena me
Kanu te wena una me
Ame ame ame ame ame ame
Ame ame ame ame ame
Ame ame ame ame ame
Written by: Terry Alexandar Ejeh