Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Dremo
Dremo
Vocals
EMO
EMO
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Aboriomoh Femi Raymond
Aboriomoh Femi Raymond
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Smartkraft
Smartkraft
Producer

Lyrics

[Refrain]
Na money dey ginger my p
Na im dey motivate me
Na money dey change pesin
To become another pesin
Kuɗi lon pe lowo
Kuɗi kuɗi ego
Same money wey dey motivate me
E fit to kpai pesin ah ahn
[Verse 1]
New man
New day
New time
New me
Better me
This time
Old me
Don die
Bye bye
Old me
Don die
Bye bye
[Verse 2]
This year
Blessings flowing
Annointing
Mercy on me
Good seeds
Steady sowing
I answer
Accept the calling
[Chorus]
Yeahhh ohhhh
I be the one, I no be keke o
Yeahhh ohhhh
As e dey hot I still dey pepper o
Yeahhh ohhhh
No dey relax, I no dey sempe o
Yeahhh ohhhh
Sempe o, sempe
[Refrain]
Na money dey ginger my p
Na im dey motivate me
Na money dey change pesin
To become another pesin
Kuɗi lon pe lowo
Kuɗi kuɗi ego
Same money wey dey motivate me
E fit to kpai pesin ah ahn
[Verse 3]
Wake up for morning, go on my knees
Give all the thanks to Jehovah
Focused on fitness, I'm at the gym
Eat healthy
More protein
Less carbs
No dey smoke again
I no dey drink
Skin popping
Shining when I step out
It's a new me
Better me
This time
Old me
Don die
Bye bye
[Chorus]
Yeahhh ohhhh
I be the one, I no be keke o
Yeahhh ohhhh
As e dey hot I still dey pepper o
Yeahhh ohhhh
No dey relax, I no dey sempe o
Yeahhh ohhhh
Sempe o, sempe
[Refrain]
Na money dey ginger my p
Na im dey motivate me
Na money dey change pesin
To become another pesin
Kuɗi lon pe lowo
Kuɗi kuɗi ego
Same money wey dey motivate me
E fit to kpai pesin ah ahn
Written by: Aboriomoh Femi Raymond
instagramSharePathic_arrow_out