Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
TROD
Performer
COMPOSITION & LYRICS
OLAONIPEKUN OLATUBOSUN
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
CTBeats
Producer
Marqaimixx
Mixing Engineer
Lyrics
Mary Jane, I want you come and be my wife
Na only you I fit trust for my life
You make me happy anytime wey dey sad
Make We Dey chills on a Kalakuta vibe
you dey make my eyes red but I no mind
No dey wey I take you wey I no smile
I get you for house abi make I call my dealer
Mi o kin gbe Colos Omo woh that thing na killer
NDLEA dey para for naija like this
Won gbe anybody to ba fa Cannabis
I no won loose guard if I get you for my Jeans
Oun gbedemide mo ti gbe eyokan like this
That kind one to Tobi biti baba Fela
Oluwa lo le we , Oluwa de Lo tun Shola
I dey for ghetto pelu awon Akala
When I take you, I dey calm ..I no dey para
Mary Jane, I want you come and be my wife
Na only you I fit trust for my life
You make me happy anytime wey dey sad
Make We Dey chills on a Kalakala vibe
Mary Jane, I want you come and be my wife
Na only you I fit trust for my life
You make me happy anytime wey dey sad
Make We Dey chills on a Kala Kuta vibe
I get the crusher baby sho ma ba mi Roll
Iwo nikan ni baby sho ma ba mi blow
You Dey my body I dey feel am for my spine
Awon temi won lenu won yapa ni shrine
I no dey take shayo
E no good for my liver
Fa Arizona, Mali kush ko fa Sativa
You Dey medicinal , I don go ask my doctor
Na you carry me ti mo fi lo koja bus stop
Mumsy no know say me and you we still dey date
You and her be the realest una no dey fake
You hold me down anyday and in any weather
To ba je wa mo wipe kaki no be leather
Mary Jane, I want you come and be my wife
Na only you I fit trust for my life
You make me happy anytime wey dey sad
Make We Dey chills on a Kalakuta vibe
Written by: OLAONIPEKUN OLATUBOSUN