Lyrics

Mo jeun lojo Sunday iy'oku tun di Tuesday
What you see online no be my true face
Shin gbain no dey my aza for 2 days
But eyi toba wo ni ke mi sha ti te 2K
But me I understand my padi
Oju mi ri before I see money buy lappy
Dem say make I post even though I'm not happy
Mode ni lati ji koto di 5:30
Before I manyan my God abeg
Pour Holy water pon my head
Na only me know as e be for my side
Whether my boat dey float or e dey capsize
As I never hot nobody ring my cell
One man mopol I no get cartel
But I get God e be Daddy wey dey pamper
Life show me shege
People show me shege banza
If I no talk am
E fit dey my mind forever
If I no clear the matter
I fit enter big wahala
Mo sanju pawo as omo ogbon
Eni toje gbese lo masan
Here today tomorrow I'm gone
But kosi nkan tole se omo Olohun
Ki lon dowo padi e jami
My momsi only her understand me
This life so many people offend me
People wey I help dey
do like say dem no send me
But mio fi sokan mio de fi binu siwon
Mo gbadura s'eleda bami yonu siwon
Better days ahead mon sen gara
Nkan toban se koya ma se daada
Alaaru tonje breadi
Awo ori e lon je ti o mon
K'Eledua shomi debi ti mon lo
If I no talk am
E fit dey my mind forever
If I no clear the matter
I fit enter big wahala
Mo sanju pawo as omo ogbon
Eni toje gbese lo masan
Here today tomorrow I'm gone
But kosi nkan tole se omo Olohun
Written by: Olawale Martins Ayodeji
instagramSharePathic_arrow_out