Top Songs By Femi Kuti
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Femi Kuti
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Femi Kuti
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Femi Kuti
Producer
Lyrics
[Verse 1]
What I get to say
Many go gree with me
The others criticize but know na true
This e matter don cause plenty problem
For many man
And for women too
[Verse 2]
Mental torture
Confusion of the mind
Unhappiness
Unnecessary stress
[Verse 3]
Come hear things doctors dey do
With our woman for inside them room
[Verse 4]
Come hear
Talk wetin you see
I go talk
Talk wetin you see
The thing I see
Talk wetin you see
[Verse 5]
I must talk
The thing I see
Doctors dey do
For them clinic
With our woman
[Verse 6]
O ya o come hear o
Tell tell us
When our woman go
Tell tell us
To see the doctor
Tell tell us
Doctor fit tell am
Before the check-up
To commot dress
To lie for bed
When them lie for bed
To open them leg
Doctor go take him hand
To rub the breast
Him say him dey check
Whether cancer dey
Doctor go take him hand
To rub the you-know
Wetin him dey find I don't know
The thing wey I know
Many man no like
Make man doctor dey touch
Our woman like that
Like that
Like that
Like that
Like that
[Verse 7]
We need women doctors
To treat our women for us
To solve them private problems
To deliver them pikin
Na so our ancestors
Bin dey do before
Wetin concern man inside woman problem
[Verse 8]
Me I no gree o
Make another man take
Take him nonsense hand
To rub my woman body
Me I no gree o
Make another man take
Take him nonsense hand
To rub my woman you-know
[Verse 9]
We must all come together
To fight and change this system
We must all come together
To rectify things now
We must encourage women
To do like ancestors do
Make women start to do like ancestors do
Women do like ancestors do
Women do like our ancestors do
Women do like our ancestors do
Women do like our ancestors do
Written by: Femi Kuti