Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Reechdee
Performer
Braimoh Darlington
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adam Relf
Songwriter
Oliver Marson
Songwriter
Isaac Howlett
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rhedi
Producer
Lyrics
I for like to Deeey ur skin
But u don't like to dooo such thing
Paramboz sef don Dey find person
All the things u see the divine blessings
Watin be the reason why u no wan stay?
Hey
How much be the money wey I no fit pay?
So watin be the reason why u no wan stay?
Hey
How much be the money wey I no fit pay
Hey
Hmmmmm drop my song burst their speakers
If the kele wan try me na distance
Dirty mind one stay my white polo
Cut my dread bolo
Gyal I wanna teach for ur school
Girl the way u move dejavu
Wine am go low go hey skubidu
Me I want to
I for like to Deeey ur skin
But u don't like to dooo such thing
Paramboz sef don Dey find person
All the things u see the divine blessings
Watin be the reason why u no wan stay?
Hey
How much be the money wey I no fit pay?
So watin be the reason why u no wan stay?
Hey
How much be the money wey I no fit pay
Written by: Adam Relf, Isaac Howlett, Oliver Marson