Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
WAVE$TAR
WAVE$TAR
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Praise Okechukwu
Praise Okechukwu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Crimina Riddim
Crimina Riddim
Producer

Lyrics

This guy graduated 10 yrs ago he got no job
Now he's scamming online and getting paid, "he don't rob"
Came home widda first class but it's getting him no bucks
Wetin man go do put on vpn and bomb
Cashing out on a regular uh, he ain't got no boss
Of course he don dey baff soap cuz when him no dey baff him no chop
Everyone's disappointed cuh now he's taking puffs
His Mumzi is in tears on her knees crying out to God
While he's planning on sacrificing her to the gods
He ain't in a relationship cuh he don't want no love
This boy is depressed as fuck even tho all him maga dey drop
Last last dem don catch the boy buh this trend still no go stop
If to say this boy get degree come dey work with am shey him go dey scam?
Graduate no dey see money for this side make we no dey package man
You wey dey watch this thing if hustle no pay how you wan take manage am?
Broke boy no fit talk again for internet cuz dem go savage am
Hate to say this buh really my country's dead
The fraud and scam don't pay so now they do the ritual instead
I know that I call the school a scam buh atleast it clears my head
Cuz i no know wetin I go do if music don't make me bread
Bro said he's got guns let's go and rob I told him no
Don't be a Thug or Sell your soul
Hold on for ASUU have some hope
Cuz Parents who can't afford the private what are they gonna do then?
In 10 years time I don't wanna be a student
ASUU Please
I'm tired of sitting at home, i wanna sit in class and read
Eat, sleep, wake up and go bomb on my lappy
That isn't the life I need
I wanna make my mumzi proud
I need to get myself degrees
I wanna drip in school with G's
I need to meet my crush and B's
Bang out A's and B's
Get a Firstclass and go overseas
I Need to pursue my dreams
Buh right now I'm stuck in a box
If I do crime I'd still get stuck in box
This guy graduated 10 yrs ago he got no job
Now he's scamming online and getting paid, he don't rob
Came home widda first class but it's getting him no bucks
Wetin man go do put on vpn and bomb
Written by: Praise Okechukwu
instagramSharePathic_arrow_out