Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Whally
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Orewale Adewale Mayowa
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Miles
Producer
Lyrics
Won ba mi ja won ba mi fa
(Ko n se ejo mi)
Dem wan run my race but dem no reach ah
(Won fe corner mi)
Enter street call me prodigal
(Iyen o bother mi)
Dream so big but I no sleep ah
(Oro owo lo bami)
Stand at ease make you pay attention
Paid my dues and I waited for my turn
I no be your brother I just like to dey show love
Surely I know one day I’ll be famous
Cinderella make I ??? If you do normal
Baby moma yawo
Kalo Burj Khalifa sey you get Visa
Baby je kalo se hello
5 star lifestyle you know no fugazzi money dey baby you know
Snap me one fine cinemato drip so hard oh yeah baby you know
Dem wan let me down I know
Dem be chasing and I’m running
Mummy dey call my phone
I’ll be fine mama don’t worry
You raised a gangster
Yeah I’m strong and I’m still thuggin’
Standing on business if ain’t about the money
Dakun ma pemi
Dem wan let me down I know
Dem be chasing and I’m running
Mummy dey call my phone
I’ll be fine mama don’t worry
You raised a gangster
Yeah I’m strong and I’m still thuggin’
Standing on business if ain’t about the money
Dakun ma pemi
Ace of spade when we having fun
Para para ‘cause this money long
Ice on me like a foreign boy
Fast car and I dey zoom off
Kumbaya kumbaya
I no like wahala
Energy wey dey body
Dem no fit to handle am
Kala sise ko de gbowo
Omo Iyami to n se wire
Cinderella make I ??? If you do normal
Baby moma yawo
Kalo Burj Khalifa sey you get Visa
Baby je kalo se hello
5 star lifestyle you know no fugazzi money dey baby you know
Snap me one fine cinemato drip so hard oh yeah baby you know
Dem wan let me down I know
Dem be chasing and I’m running
Mummy dey call my phone
I’ll be fine mama don’t worry
You raised a gangster
Yeah I’m strong and I’m still thuggin’
Standing on business if ain’t about the money
Dakun ma pemi
Dem wan let me down I know
Dem be chasing and I’m running
Mummy dey call my phone
I’ll be fine mama don’t worry
Written by: Orewale Adewale Mayowa