Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
DJ 808
DJ 808
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ashiru Okekayode
Ashiru Okekayode
Songwriter
Phillip Kayode Mosses
Phillip Kayode Mosses
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ 808
DJ 808
Producer
DIBSTUNES
DIBSTUNES
Engineer
Lilgeebeatz
Lilgeebeatz
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Wa 'bi sexy
Sexy a rosey
Take anything wey you want make dem tell me
Tell me I go pay
You give me vibes on a low you dey ginger me o, baby bend down and touch your toes
All the girls all around dem dey gbadun me o, baby come no dey degen pose
Pose, pose
[Verse 2]
Don't take it, e ee personal
If I no get money ma ma kanra
Aunty onidii to sanra
No go wound person ṣa ma rọra
E eee personal
If I no get money ma ma kanra
Ṣa ma rọra
[Chorus]
Ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma
Ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma
Ma rọra, ma rọra, ma rọra, ma rọra
[Verse 3]
Ki lo fẹ baby, ki lo fẹ?
Is it my money or you want my bulala, 1,2,3?
It's easy as do-re-mi
You get a man baby I don’t care
If e see doings e go fear
Cos e be
You know how the thing dey be
Ah, ah, o jigbi, jibgi, jigbi, o ja (O ja)
O yan fanda on my sofa (Sofa)
O bọ pata when I hold her (Hold her)
Then dapada to the owner (Owner)
Bond me make I give you scoda (Scoda)
Then I show you my anaconda ('Conda)
Fun mi milk like Hollandia ('landia)
Bo ṣe n gbọn, bo ṣe n gbọn ṣa ma rọra o
Scoda
[Chorus]
Ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma
Ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma
Ma rọra, ma rọra, ma rọra, ma rọra
Ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma
Ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma, ṣa ma
Ma rọra, ma rọra, ma rọra, ma rọra
Written by: Ashiru Okekayode, Phillip Kayode Mosses
instagramSharePathic_arrow_out