Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
DJ 808
DJ 808
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Boluwatife Ajogwu
Boluwatife Ajogwu
Songwriter
Oluwo Yusuf Gbolaga
Oluwo Yusuf Gbolaga
Songwriter
JEREMIAH CHUKWUEBUKA ANI
JEREMIAH CHUKWUEBUKA ANI
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ 808
DJ 808
Producer
Caltonic SA
Caltonic SA
Producer
DIBSTUNES
DIBSTUNES
Engineer

Lyrics

[Intro]
Told Alhaja wait on me
Through dark days just pray for me
Cos this thing e dey my body
Make today just favor me
[Verse 1]
Girls wan chop me on the low
Make I no go cast, I dey cast and bind
Ẹ ma fẹjọ pa mi o
If you wan dey gossip no dey buzz my line
I stay chasing money o
I be artist wey dey grind like 9-5
Naija o dẹ le pa mi o
No matter situa' I go chop my life
[PreChorus]
I'm really blessed, I know
Wọn pe mi ni ọmọ ologo
Ohun mi dun bi mologo
Oh lo lo
I'm really blessed, I know
Awọn bọbọ o fi mi ṣere
Awọn baby fẹ ba mi ṣere
Uhn-uhn
[Chorus]
E no suppose matter
Where you come from
You suppose stand on your fit and shake your body
E no suppose matter
Where you come from
You suppose stand on your fit and shake your body
[Chorus]
Shake, shake, shake
Shake, shake, shake
Uhn, uhn shake your bodii
[Verse 2]
Ogbe!
Iyoooo !!
The boy jikwa lantern, samba
Mmili di na tanker
Real pounds obulo counter
The vibe dey enter
DJ pass me the ganja
I came with the bag ka santa
Kwulu oto! Attention!
Oku'm jikwa abia bu high tension
BTC, confirmation
Emegom afufu n’ubiam suspension
Backwood carry kush
I dey wake and bake
Rambo, sharp shooter by wait and take
Give me the money in cash, odi’m osiso
Surugede surugede bukwanu egwu mmuo
Umu Nwoke gba gbalunum egwu (Egwu)
Umu nwanyi gba gbalunum egwu (Egwu)
Okwa Chukwu nedu m, tank m julu eju
Ebe I ga-afum kita bu n’elu, elu!
Ogbe
[PreChorus]
I'm really blessed, I know
Wọn pe mi ni ọmọ ologo
Ohun mi dun bi mologo
Oh lo lo
I'm really blessed, I know
Awọn bọbọ o fi mi ṣere
Awọn baby fẹ ba mi ṣere
Uhn-uhn
[Chorus]
E no suppose matter
Where you come from
You suppose stand on your fit and shake your body
E no suppose matter
Where you come from
You suppose stand on your fit and shake your body
[Chorus]
Shake, shake, shake
Shake, shake, shake
Uhn, uhn shake your bodii
Shake, shake, shake
Written by: Boluwatife Ajogwu, JEREMIAH CHUKWUEBUKA ANI, Oluwo Yusuf Gbolaga
instagramSharePathic_arrow_out