Credits

PERFORMING ARTISTS
POS
POS
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Graham BMG
Graham BMG
Producer

Lyrics

Ri'
Ri', Riddem
Shey won be ni
Toba lo be wa teni
Time wey I no getti one penny
Wey nobody dey wey no send me
But na baba God dey draw the pattern
Gimmie level and e shame Satan
But see you wey I no know from Adam
Dey dey hate for corner, I go demo
I be no dey that fortunate
Say my spoon no be gold
Been dey wear shorts and akube
Many stories untold
Gradually o, gradually
The hustle start to pay
Now we make money kowope
All the pain days away
Now see the lifestyle expensive
No be Instagram flexing
Buy my shawties some Birkin
Put your girl on Givenchy
As the boys dey pawo
See we no dey get fear for spending
As the pocketi heavy, ah
Jaiye plenty plenty o
Me no get time for no bad energy
Try reason how we take get it
Na destiny, no be accident
Dem fidgeting when we, when we step in
Couple Mille on my wrist of course (of course)
Keep space, me no want your touch
Ring-ring, telephone them call
If no be money, me I'm not involve, uh-uh
I be no dey that fortunate
Say my spoon no be gold
Been dey wear shorts and akube
Many stories untold
Gradually o, gradually
The hustle start to pay
Now we make money kowope
All the pain days away
Now see the lifestyle expensive
No be Instagram flexing
Buy my shawties some Birkin
Put your girl on Givenchy
As the boys dey pawo
See we no dey get fear for spending
As the pocketi heavy, ah
Jaiye plenty plenty o
Now see the lifestyle expensive
No be Instagram flexing
Buy my shawties some Birkin
Put your girl on Givenchy
As the boys dey pawo
See we no dey get fear for spending
As the pocketi heavy, ah
Jaiye plenty plenty o
Written by: Faruq Ademide Bello, PHILIP ORDU
instagramSharePathic_arrow_out