Music Video

Hayor P & Bad Boy Timz - Fefenefe (Music Video)
Watch Hayor P & Bad Boy Timz - Fefenefe (Music Video) on YouTube

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hayor P
Hayor P
Performer
Bad Boy Timz
Bad Boy Timz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ayomide Olagun
Ayomide Olagun
Songwriter
Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi
Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi
Composer

Lyrics

[Intro]
Yeyeyeye
P
Bad Boy Timz in the building, o shock wọn bakan o (Bangist)
[Verse 1]
Anita ṣo n gbọ temi iwọ gan-an-an gan-an-an mo fẹ fẹ
I get more for you come ride with me fẹfẹnẹfẹ
Wetin you carry plenty gan-an-an, iyẹn gan-an gan-an ni koko
I no fit look and pass baby wo bo ṣe sedi popo
[Chorus]
I get more for you come ride with me fẹfẹnẹfẹ
I get more money come spend am with me, ṣowo lo fẹ?
I know you want it baby cause you know you bad!
Kini to gbe yii fọ mọ mi, ko dẹ ni bad!
When I go get to spoil you one time o necessary
When I go get to put you on flight breakfast in Paris
I get more for you come ride with me fẹfẹnẹfẹ
I get more money come spend am with me, ṣowo lo fẹ? (O shock wọn bakan o)
[Verse 2]
You know say money no be problem o (Problem o)
Ọmọ you know o (You know o)
If you no follow me na problem o
Ewo, ewo o (Yepa)
Your body dey tata, tataṣe
You fine die my Eminado
Ọmọ no be whining, no be play
No be play!
Wetin money no fit solve (Shizo)
Na more money go solve am, aje (Yepo)
Lemme paint you a picture, singing Tony Tetuila ye ye
Fẹfẹnẹfẹ na the beauty of a woman
Ah fẹfẹnẹfẹ, I go spray you all my dollars uouoo (Spiritual)
[Chorus]
I get more for you come ride with me fẹfẹnẹfẹ
I get more money come spend am with me, ṣowo lo fẹ?
I know you want it baby cause you know you bad!
Kini to gbe yii fọ mọ mi, ko dẹ ni bad!
When I go get to spoil you one time o necessary
When I go get to put you on flight breakfast in Paris
I get more for you come ride with me fẹfẹnẹfẹ
I get more money come spend am with me, ṣowo lo fẹ?
Written by: Ayomide Olagun, Oloruntimilehin Timothy Olorunyomi
instagramSharePathic_arrow_out