Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Preshrap
Preshrap
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Preshrap
Preshrap
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Preshrap
Preshrap
Producer

Lyrics

Lola
Katiko muri muri Marun
Toma sucki awon talaka dani
Ekonmo ju bayi,eh jubayi
Kawa mangbo Orin Alakanda le wobe le wobe
Ninu moto ROLLETI Ewobe
Omu alakanda e wobe,e wobe
jaiye balenciaga puff my loud(the backy go far )
Omo Ibadan with the bigboy vibe(the werey go far)
We Dey outside when you dey inside(we outside dey press meter)
And Available Dey if I press meter(cos the money go far say)
Lalale Sunday we Dey outside(every Sunday night we Dey outside)
Posting pictures on Instagram(sha selfie yen sori instagram
Many many messages I no fit reply(many many messages wey I no fit reply)
Cuz it’s not talking money I no fit reply(only money matter I go fit reply)
Eyin fans mi,no capping(no capping)
Steady on guard,no lacking(no lacking)
We Dey outside,we dey go faaji
So no lacking,no capping,jaiye foreign
Gbomo big boodie,big titties jaiye foreign
Living at the top,mo jaiye foreign(jaiye foreign)
Looking at the pretty something jaiye foreign
Omoh it’s a big flex toba jaiye foreign
Fashionista I be globetrotter(globetrotter)
She dey shake she dey pick naira(pick dollar)
Setting up the jetsetter(oooohhhh,eeehhhh)
Pelu full driping balanciaga
jaiye balenciaga puff my loud(…The backy go far)
Omo Ibadan with the bigboy vibe(ehh The werey go far)
We Dey outside when you dey inside(we dey press meter)
And Available Dey if I press mater(Cos the money go far say)cos the money go far say
Lalale Sunday we dey outside,we dey outside when you Dey inside
Posting pictures on Instagram(sha selfie yen sori instagram)
Many many messages I no fit reply,many many messages I no fit reply
Cuz it’s not talking money,I no fit reply(only money matter I go fit reply)
I dey pay my offering I dey pay tithe
Praying to God make he be like that
Nah baba God be my this and that
When I’m shooting like jah and I’m living lifestyle
Lori TikTok Ati Instagram
many many people Dey feel the vibe
fine fine girls wey dey crush my side
shout out to the **** wey dey copy the style
I dey my side dey smoke my loud
believe in God I believe in Christ
Only baba God be my this and that
I de Dey my side I dey puff puff pass
jaiye balenciaga puff my loud(…The backy go far)
Omo Ibadan with the bigboy vibe(ehh The werey go far)
We Dey outside when you dey inside,we dey press meter
And Available Dey if I press mater(Cos the money go far say
Lalale Sunday we Dey outside,we dey outside when you dey inside(every Sunday night we Dey outside)
Posting pictures on Instagram(sha selfie yen sori instagram)
Many many messages I no fit reply(many many messages I no fit reply)
Cuz it’s not talking money I no fit reply(only money matter I go fit replyyy)
Eyin fans mi,no capping
Steady on guard,no lacking
We Dey outside,we dey go faaji
So no lacking,no capping,jaiye foreign.
Written by: Preshrap
instagramSharePathic_arrow_out