Credits
PERFORMING ARTISTS
Preshrap
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olakunle Precious
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Preshrap
Producer
Lyrics
Composure pelu Steeze
Kaka kin fa wahala mafa backy
Dey my Dey to avoid see finish
Steady on my grind kan ma fimi shelomi
Me me me
Emini,Emini
Omo San le tigan for this money
mo ti Sanle tipe gan for this money
Keep your advice if it’s not taking money
Omo steeze na money
Composure na money
When I dey on my trips
No time for rubbish
Mope Ire, yodi
GBA doggy yi malo shemi
And for those wey dey talk talk talk
Tell them oribu ma bayin
So I keep my composure everytime moketantantan
Everything I do make e jo rawon
show workings nobe chochocho
So I keep my composure make them talk Wetin them dey talk
Omo ologo mon jaiye lo
Me I no send anyone
Oluwa Dey for me
Mio le jabo rara oo
Cos I be the light and I know
Mio le jabo rara io
Jehova Dey for me
Mio le jabo rara oo
Cos I be the light and I know
Mio le jabo rara oo
I Dey chop life with Ease
100% on my P’s
Even if you no believe
Wetin go be go still be ee
Nothing fit to stop the steeze
I Dey chop life with Ease
100% on my P’s
Even if you no believe
Wetin go be go still be
Nothing fit to stop the steeze
Abi which kind life be this
Everybody turn on me
Everybody turn on me
Now It’s me versus me
And I go survive On G
Ibadan wizzy Mon jaiye lo
Bad energy Oya gbalelo
Balenciaga mi ontana gan
Sheybi na my life I go carry on
I go carry onnnnn Ege
Baba na Presh no fit to seke
People go say what they say
I go do what I do
Up up way kosegele
Composure pelu Steeze
Kaka kin fa wahala mafa backy
Dey my Dey to avoid see finish
Steady on my grind kan ma fimi shelomi
Me me me
Emini,Emini
Omo San le tigan for this money
mo ti Sanle tipe gan for this money
Keep your advice if it’s not taking money
Omo steeze na money
Composure na money
When I dey on my trips
No time for rubbish
Mope Ire, yodi
GBA doggy yi malo shemi
And for those wey dey talk talk talk
Tell them oribu ma bayin
So I keep my composure everytime moketantantan
Everything I do make e jo rawon
show workings nobe chochocho
So I keep my composure make them talk Wetin them dey talk
Omo ologo mon jaiye lo
Me I no send anyone
Oluwa Dey for me
Mio le jabo rara oo
Cos I be the light and I know
Mio le jabo rara io
Jehova Dey for me
Mio le jabo rara oo
Cos I be the light and I know
Mio le jabo rara oo
I Dey chop life with Ease
100% on my P’s
Even if you no believe
Wetin go be go still be ee
Nothing fit to stop the steeze
I Dey chop life with Ease
100% on my P’s
Even if you no believe
Wetin go be go still be
Nothing fit to stop the steeze
Abi which kind life be this
Everybody turn on me
Everybody turn on me
Now It’s me versus me
And I go survive On G
Ibadan wizzy Mon jaiye lo
Bad energy Oya gbalelo
Balenciaga mi ontana gan
Sheybi na my life I go carry on
I go carry onnnnn Ege
Baba na Presh no fit to seke
People go say what they say
I go do what I do
Up up way kosegele
Written by: Olakunle Precious