Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Victor Adere
Victor Adere
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Adere
Victor Adere
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kulboy
Kulboy
Producer

Lyrics

Odeshi!!
Hahahaha
Odeshi Nwoke
I never start to use my powers
Dem don Dey vex
Lesefare, Abito shaker
still Dey for bench (Untouched)
I never even give dem problem
Dem don Dey dread
Small tettle wey I tettle dem
Now dem don Dey beg
Eh eh eh
Ebube ebube
Eh eh eh
Ebube ebube
Eh eh eh
Ebube ebube
Ijele eh
Ebube ebube
This one no be
Nollywood isakaba
I call out
with my old buluku kabaka
You want film trick
Go Bollywood abrakada
You no fit enter Warri
Go Dey wakanda
Your ignorance
No go save you (at all)
That your insurance
No go bail you (Dey play)
Funeral na one
E no go Dey two
Na once e man Dey die
hope you know too
I tell dem my reality
Dem take am play oh
Dem tell me say
My story be like
Cut and nail oh
Lion no fit leave e goat
Dey chop e snail oh
And when the glory come
I put am for their face oh
Odeshi!!!
Eh eh eh
Ebube ebube
Eh eh eh
Ebube ebube (Untouched)
Eh eh eh
Ebube ebube
Ijele eh
Ebube ebube
Eh eh eh
Ebube ebube
Eh eh eh
Ebube ebube
Eh eh eh
Ebube ebube
Ijele eh
Ebube ebube
If I tell you say
I no go let you go scot free
I no Dey promise and fail
(Promise and fail)
Tell dem make dem waka well
Before dem match me oh
because na burst and pay
(Burst and pay)
okara muo Okara mmadu eh
Ebubedike okara muo eh
March am
Hold am
Press am
Give am
Steady pressure
I no Dey look their face
March am
Hold am
Press am
Give am
Steady pressure
I no Dey look their face
I never start to use my powers
Dem don Dey vex
Lesefare, Abito shaker
still Dey for bench
I never even give dem problem
Dem don Dey dread
Small tettle wey I tettle dem
Now dem don Dey beg
Eh eh eh
Ebube ebube
Eh eh eh
Ebube ebube
Eh eh eh
Ebube ebube
Ijele eh
Ebube ebube
Eh eh eh
Ebube ebube
Eh eh eh
Ebube ebube
Eh eh eh
Ebube ebube
Ijele eh
Ebube ebube
March am
Hold am
Press am
Give am
Steady pressure
I no Dey look their face
Written by: Victor Adere
instagramSharePathic_arrow_out