Music Video

Victor AD - WETIN WE GAIN (OFFICIAL VIDEO)
Watch Victor AD - WETIN WE GAIN (OFFICIAL VIDEO) on YouTube

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Victor AD
Victor AD
Songwriter

Lyrics

Bros if you no love am, wetin you gain?
It’s Victor AD, nah-nah-nah, yeah
Pray for grace, my G
I say, pray for grace o
Oluwa magbegbe mi
I want all this money
No one take the same step
Wey I take last year wey no work for me
Lord, as I dey grind, I dey hustle
Bless me with this money
Lord, na your hand I dey
I say, make you run am for me
If we no make money, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no buy the Benz, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no get control, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no make money, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
Lord, you know wetin me and you don talk
Make e manifest oh baba
The street na by grace
No be who hustle pass dey carry first oh, chai
Na your grace I take dey live
I no fit play attack and defence oh, at the same time
And I thank you Lord say even when I dey cast
You still give me the talent
The gift make I pass
Phone dey ring, na family dey call oh
If no be billing, na something dey sup oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Oluwa bless me ’cause I no fit dull oh
So much pressure on a male figure
I say in dollars, I still want that 10 figure
I need the kind of money wey go make Dangote say
“Who be this black skin man wey dey worry am?”
If we no make money, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no buy the Benz, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no get control, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no make money, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
This year I want to buy motor
This year I want to buy house
This year I dey pray make oluwa no pass me by
'Cause I pray for grace, my G
It’s not written that you will find or you seek
But you never find that which you do not seek
Omo this is deeper than life
It’s not for the shallow man that we still dey grind eh
Phone dey ring, na family dey call oh
If no be billing, na something dey sup oh
Anyhow e be, omo money is involve oh
Oluwa bless me ’cause I no fit dull oh
So much pressure on a male figure
I say in dollar, I still want that 10 figure
I need the kind of money wey go make Dangote say
“Who be this black skin man wey dey worry am?”
Oluwa magbegbe mi
I want all this money
No wan take the same step
Wey I take last year wey no work for me
Lord, as I dey grind, I dey hustle
Bless me with this money
Lord, na your hand I dey
I say, make you run am for me
If we no make money, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no buy the Benz, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no get control, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no make money, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no make money, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no buy the Benz, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no get control, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
If we no make money, wetin we gain?
My brother, wetin we gain?
Written by: Victor AD
instagramSharePathic_arrow_out