Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Chella
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uzochukwu Michael Ikechukwu
Songwriter
Lyrics
Sweet melody, ah
I dey my own, you dey shake your nyash for where I dey drink ogogoro, ah
I dey for river, dey cast my net, you decide to show your bololo, ah
Wetin I no do for you na wetin you want, I dey do it times two, mana
Emere nomi kwa ja ko di nove birin, ahh (Nya', nya', nya')
Nyash na nyash, nyash na nyash, nyash na nyash, oh
Breast na breast oh, whether big or small oh
Nyash na nyash, nyash na nyash, stretch marks oh
Stretch marks oh, e dey enter my eyes oh
Shaking na your glory, ah-ah
Shake away ya ukwu-ku
Shaking na your glory, ah-ah
Shake away ya ukwu-ku
Shaking na your glory, ah-ah
Shake away ya ukwu-ku (Na your glory)
Shaking na your glory, ah
Ah, ah
Chei, chei, ebelebe oh
My girly gettie nyash oh, kini mu kpe o?
Na wetin I dey find tey tey, dey for here, oh
Abeg boogie down, down, make e dey touch for ground, ah
Chei, chei, ebelebe
My girly gettie nyash oh, kini mu kpe o?
Na wetin I dey find tey tey, dey for here, oh
Abeg boogie down, down, make e dey touch for ground, yeah (Down, down, down, down)
Nyash na nyash, nyash na nyash, nyash na nyash, oh
Breast na breast oh, whether big or small oh
Nyash na nyash, nyash na nyash, stretch marks oh
Stretch marks oh, e dey enter my eyes oh
Shaking na your glory, ah-ah (Shaking na your glory)
Shake away ya ukwu-ku (Shaking na your glory)
Shaking na your glory, ah-ah (Shaking na your glory)
Shake away ya ukwu-ku (Shaking na your glory)
Shaking na your glory, ah-ah (Shaking na your glory)
Shake away ya ukwu-ku (Shaking na your glory)
Shaking na your glory, ah (Shaking na your glory)
Shaking na your glory
Shaking na your glory
Shaking na your glory
Shaking na your glory
Written by: Uzochukwu Michael Ikechukwu