Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Chella
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uzochukwu Michael Ikechukwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
DeDe
Producer
Lyrics
[Chorus]
As I no con get money, ah
Everybody don de begin de abuse me
Leave me
Na broke I broke I no kill person
One blunt of colos
Todas piensan que es mi propia culpa
Leave me
Na smoke I smoke I no kill person
I no kill person
Na money wey I no get o
Aga nụ egbu m egbu, tụfịakwa, me I no kill person
I no kill person na money wey I no get o
Aga nụ egbu m egbu, tụfịakwa, me I no kill person
Na broke I broke I no kill person
Na broke I broke I no kill person
[Bridge]
I de borrow I dey borrow I dey borrow
Money contribution of akawo
Of akawo of akawo
Every human is a kparawo
A kparawo I dey borrow
Money contribution of akawo
Of akawo of akawo every human
[Verse 1]
Ṣe na wetin my grandpapa tell me make e dey my brain
Say de people wey go call me get wetin they won hear
Many people wey de corny
Too many people wey de funny
So many people wey wan dull me
How many fit to wear my tear tear, eh
No be me, no be me wey you concur
No be me, tori mi lo ri condom
Chụba akụ gị, ijikwa agụba nkọ
Agụba ka ọwụ barber dị njọ
[Chorus]
As I no con get money aah
Everybody don de begin de abuse me
Leave me
Na broke I broke I no kill person
One blunt of colos
Todas piensan que es mi propia culpa
leave me
Na smoke I smoke I no kill person
I no kill person
Na money wey I no get oo
Aga nụ egbu m egbu, tụfịakwa, me I no kill person
I no kill person
Na money wey I no get oo
Aga nụ egbu m egbu, tụfịakwa, me I no kill person
Aaaaahh na broke I broke I no kill person
[Outro]
Every human
Written by: Uzochukwu Michael Ikechukwu