Lyrics

Where the girl dem Dey Musicalo oooooo no Girl you day catch my attention You day make my body vibrate And na you day give me tension I want to knack this kele You love me I love you too You need me girl i need you too Your body sweet like a foreign stew Me go handle all your bills Oya Sade Moreti the good memories oh my baby Anywhere wey you day I fit travel far and wide for you my bae Oya for you my baby Oya Sade Sade Moreti the good memories oh my baby Anywhere wey you day were u day now I fit travel far and wide for you my bae Oya for you my baby My baby oooh my baby oooh Can i let her know i get the money oo I go day show I go day show Whenever you call i ready for ur door aah Girl this your love day make me kolo Girl you are the one That I have been waiting And am wishing For this your love on a daily Oh my baaaaeeee I they like make you day for where i day Every Friday night nowadays Ojuju mo ra my Sade Jide mu na aka kanyi jebe oo My baby ooh my baby ooh You are the one i know No one else i know My baby ooh my baby ooh You are the one i know No one else i know Girl you day catch my attention You day make my body vibrate Girl na you day give me tension I want to knack this kele You love me I love you too You need me girl i need you too Your body sweet like a foreign stew Me go handle all your bills Oya Sade Sade eeee Moreti the good memories oh my baby Anywhere way you day were u day na I fit travel far and wide for you my bae Oya for you my baby Oya sade ooooaaahhh Moreti the good memories oh my baby Anywhere way you day oooooo I go travel far and wide for you my bae Oya for you my baby
Writer(s): David Ibekwe, Emmanuel Uchechi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out