Music Video

The Paps - Life Is A Big Joke (live concert)
Watch The Paps - Life Is A Big Joke (live concert) on YouTube

Featured In

Top Songs By Big Paps

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Richard Umeh
Richard Umeh
Songwriter

Lyrics

The only
Omoo Na which kind life I come oh o
Everyday man Dey live by luck oh o
When e go reach my turn
When everybody go dey vibe to my song oh
Olorun lo mu mi so Mio mo bo wo she n wa
Eda mi lo wo jesu ma ma n je ra rin sa
I no you like this my move you like e bo n shewa oh
Every night and day
Every night and day eh
I say nobody
(Nobody)
Nobody
(Nobody)
Nobody fit run my race oh
If you walk my pace
I put in my energy
Energy
(Energy)
Energy
I put it for the work I do
Sure dem go dey feel man too good
Holy Ghost fire
Holy Ghost fire that ****
Fire that man wey say my luck e no go shine
My luck e no go shine ah ah ah
Thunder fire
Thunder fire that ****
Fire that man wey say my luck no e go shine ah ah
My luck e no go shine ah Ahn
My luck e no go shine ah ah
Shine ahn ahn
Olorun lo mu mi so Mio mo bo wo she n wa
Eda mi lo wo jesu ma ma n je ra rin sa
I no you like this my move you like e bo n shewa oh
Every night and day
Every night and day eh
I say nobody
(Nobody)
Nobody
(Nobody)
Nobody fit run my race oh
If you walk my pace
I put in my energy
Energy
(Energy)
Energy
I put it for the work I do
Sure dem go dey feel man too good
Written by: Richard Umeh
instagramSharePathic_arrow_out