Lyrics

Omachila
Asan wa
Omalicha
Bia kuru nwa
You cover face like mutumina
Come make I show you my area
Ten toes for you omoge
Na you I want anytime any day
For your sake I go balancei
For your sake I go balancei
E sweet my belle
Love wey Dey sweet my belle
Love wey dey sweet inner
Love wey Dey give e me ginger
E sweet my belle
Love wey Dey sweet my belle
Love wey dey sweet inner
Love wey Dey give e me ginger
Love e Dey sweet me
Achuraram nwanyi from overseas
I fit give my kidney
Oh baby make you no finish me
Body Dey sweet me
Achuraran nwanyi from overseas
I fit give my kidney
Oh baby make you no finish me
Baby girl no Dey run from me
With this your eyes swear to God you fit cure conji
Enter room make we kolobi
Make I give you tactic wey you never see
Echori gbu mmadu
Make I score like lukaku
Gone are the days dem Dey knack juju
This one don pass film for nollywood
E sweet my belle
Love wey Dey sweet my belle
Love wey dey sweet inner
Love wey Dey give e me ginger
E sweet my belle
Love wey Dey sweet my belle
Love wey dey sweet inner
Love wey Dey give e me ginger
Love e Dey sweet me
Achuraram nwanyi from overseas
I fit give my kidney
Oh baby make you no finish me
Body Dey sweet me
Achuraran nwanyi from overseas
I fit give my kidney
Oh baby make you no finish me
Written by: IGBINOBA OSAZEE FESTUS, Stevenson Njoku Anyinachiso
instagramSharePathic_arrow_out