Lyrics

Oh woah woah Oh na na Oh woah (DM) They say that beauty lies In the eyes of the beholder Oh I don behold her And I no fit to even lie But na she wey full my roster Gun to my holster Cause Omo you're causing go slow For the road and junction o You gat me in a chokehold For so long, I can't let go Omo na wetin be your purpose Oh tell me cause I don't know I don't know oh Oh I don't know oh Oh Omo na wetin be your purpose Oh tell me cause I don't know My Agbani Darego I just wanna let you know Say na you dey kill me so Na you dey take me go Places that I don't know Even if I do Eenie meenie mannie mo Na you I go carry go Wey I go carry show My mummy and my daddy o You know I can be your daddy yo E get the way she dey go Everybody knows My number one oh na She carry pass Ini Edo Fit carry my ego I get another one oh na No other kele dey Wey go fit to fine This your body na so divine Nothing wey I no fit do Cause me I can't lose You I can't lose you Oh They say that beauty lies In the eyes of the beholder Oh I don behold her And I no fit to even lie But na she wey full my roster Gun to my holster Cause Omo you're causing go slow For the road and junction o You gat me in a chokehold For so long, I can't let go Omo na wetin be your purpose Oh tell me cause I don't know I don't know oh Oh I don't know oh
Writer(s): David Mychael Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out