Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ajé (The Realest)
Ajé (The Realest)
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akhigbe Osegie
Akhigbe Osegie
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Energyboiy
Energyboiy
Mixing Engineer
KC
KC
Producer

Lyrics

At the mention of thy name Aje' ON BOIZ My Everyday life The Lifestyle like we getting paper From lighthouse to Eric kayser In the night time, out with guys, parties and vibes where the girlies shake Yansh And I'm In bed as I'm getting breakfast My Girl Dey tell me say she getting facials Account balance tell me 8,500, very fake life If na billing, you can have your way Same clothes lati Saturday I gat so many issues Trust me I gat so many issues If Na ritual, padi ma lo se God forbid say you land for grave I gat so many people Who gat so many issues Girls On Boiz Family On Boiz Boiz On God oooo Boiz On God oooo Landlord On Boiz Olopa On Boiz Boiz On God oo Boiz On God oooo Awon to lo Lana won pada Mo Lori fast lane mo mokada lo The ones wey no follow no wan tag along To make money na by fire na by force Cause of money kele follow obasanjo But we no fit talk So much back and forth Pressure ti wa but no call kanayo No come Dey call my phone? If na billing, you can have your way I don try follow fayose I gat so many issues You sef you gat so many issues If na ritual padi ma lo se On your knees and you ask for grace I gat so many people Who gat so many issues Girls On Boiz Family On Boiz Boiz On God oooo Boiz On God oooo Landlord On Boiz Olopa On Boiz Boiz On God oo Boiz On God oooo ON BOIZ ON BOIZ ON BOIZ ON BOIZ
Writer(s): Akhigbe Osegie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out