Top Songs By Idahams
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Idahams
Performer
Eltee Skhillz
Performer
DanDizzy
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Idawarifagha Ishmael Hart
Composer
Lyrics
[Intro]
Hit Boi Idahams again oh
[Chorus]
My baby, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
My shawty, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
[Verse 1]
Ebelebe mama
You dey give me drama
You are my karma
Oh baby girl, calm down
You know that
Why you dey do like say you dey on colos?
I don kolo
I dey think about your load
Boya, you go carry am go
Oya wait oh
You too dey vex
You turn a grown man to a bambịala
[Chorus]
My baby, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
My shawty, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
[Refrain]
Ah ah ah ah ah ah, see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah, wahala dey eee
Ah ah ah ah ah ah, see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah, wahala dey eee (Hit Boi Idahams)
[Verse 2]
I jam this baddie for pool party
She getti vibes and she sabi
Na so we come turn to paddi oh
The girly na my sure baby
She getti bobo, but I be bestie (I be bestie)
She sabi thing, if the girly hold you, you go testify
[Chorus]
My baby, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
My shawty, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
[Refrain]
Ah ah ah ah ah ah, see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah, wahala dey eee
Ah ah ah ah ah ah, see kele eeee
Ah ah ah ah ah ah, wahala dey eee
[Verse 3]
What's good for the goose, is good for gander
Girls no gree for Lagos, them bọkụ for Uganda
If you go fall in love, na there you go tanda
If you go break your heart, na your name them go slander
Wetin no good na wetin the barnies dem they like
If the barnie too bad, then I swear she's a vibe
I swear she's my type
I swear I go type heaven and earth as long as say she go come my side, Wavezaddy
[Chorus]
My baby, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
My shawty, you do me wetin no good oh, wetin no good oh
[Outro]
Hit Boi Idahams again oh