Top Songs By KRYMI
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
KRYMI
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Henry Nuamah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
KRYMI
Vocal Recording Engineer
Konfem
Mixing Engineer
Datbeatgod
Producer
Lyrics
[Verse 1]
See, eh be love you dey want I go be your teacher
For this song only you I will love to feature
Ikelebe I want to show you something
No do me long things
You know I'm feeling naughty
Come do me more things
[PreChorus]
See Amaka your nyash na asset oh
Even if if na masters oh
We go do am for down stairs oh
Na me get all the access ooh
Your nyash na nwanwa
This one we call am dunana
Whine your waist like Inyanya
Make I enjoy the ooh la la
[Chorus]
See you don take me go (Far away)
Don make me go (Far away)
Don hide me oh (Far away)
Don let me go (Far away)
See you don take me go (Far away)
Don make me go (Far away)
Don hide me oh (Far away)
Oh na na na (Far away)
[Verse 2]
Onane anŋɛ tɛ
Ma kyɛnmɔ bo tamo shɛŋ
Wosomɔ onibii nɛkɛ
Ah! Onibii nɛkɛ
Mehwɛ w’anim ne w’akyi dɛɛdɛi
Neɛ a wooyɛ yi bɛ ma m’aka fie ooo
Wo sɔ me mu a na ma fiili
Wo sɔ me mu a na ma fiili
[PreChorus]
See Amaka your nyash na asset oh
Even if if na masters oh
We go do am for down stairs oh
Na me get all the access ooh
Your nyash na nwanwa
This one we call am dunana
Whine your waist like Inyanya
Make I enjoy the ooh la la
[Chorus]
See you don take me go (Far away)
Don make me go (Far away)
Don hide me oh (Far away)
Don let me go (Far away)
See you don take me go (Far away)
Don make me go (Far away)
Don hide me oh (Far away)
Oh na na na (Far away)
[Chorus]
See you don take me go (Far away)
Don make me go (Far away)
Don hide me oh (Far away)
Don let me go (Far away)
See you don take me go (Far away)
Don make me go (Far away)
Don hide me oh (Far away)
Oh na na na (Far away)
[Chorus]
See you don take me go (Far away)
Don make me go (Far away)
Don hide me oh (Far away)
Don let me go (Far away)
See you don take me go (Far away)
Don make me go (Far away)
Don hide me oh (Far away)
Oh na na na (Far away)
Written by: Henry Nuamah