Music Video

Tml Vibez - Where I'm From (Official Audio) ft. Seyi Vibez
Watch Tml Vibez - Where I'm From (Official Audio) ft. Seyi Vibez on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tml Vibez
Tml Vibez
Vocals
Seyi Vibez
Seyi Vibez
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Timileyin Sulaimon
Timileyin Sulaimon
Songwriter

Lyrics

[Intro]
Mu-mur-murderer
Woo
[Verse 1]
OG Waheedi, give me format
Make I no for mad
The other guy na informant
This thing don get comma
Some dey say I be introvert
Right now, emi l'ọn n wa
Oh, Jamilah
All your bills I go cover
I'm the apaṣẹ, kini mo n tọ la?
Ọla Ọlọrun ni mo n jọla
Are you looking for a lover?
Loseyi go be your lover
Baby dakun, gbe soke, uhn
Increase the volume, baby, uhn-uhn
Ẹmi awọn ori oke, ahn-ahn
[Chorus]
Where I'm from, go far
Igbele fun ọjọ mẹta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambo', Range Rover
Rich forever
[Verse 2]
Left home to feed home
Ọrọ ọlọrọ mi o ri ro, ah
We started from zero, so mo sanju pa'wo, ọmọ ecko
Holy water, holy, if I no guide wọn gba iyawo mi
You no fit tell my story
Na my hustle gbe mi pade Wizzy, ah, eh
Shakira and sakara, when I no get raba
So, me stand on my feet, and call on Baba
No more yawa, wọn ni igba wo la wa
Took what's mine, mi o ni pada wa
Oh-oh, eh, ẹ gba mi o
Tml sabi o, ẹ kira fun ọmọ to sabi o
[Chorus]
Where I'm from, go far
Igbele fun ọjọ mẹta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambo', Range Rover
Rich forever
[Verse 3]
Where I'm from, go far
You no make me lose my mind
And I'm sipping my coda
And I'm sipping-, rich forever
[Outro]
Where I'm from, go far
Igbele fun ọjọ mẹta
So, I can see the light
You no make me lose my mind
Baby, I'm in my sofa
When I'm sipping my coda
Lambo', Range Rover
Rich forever
Written by: Drayann Waynee Durand, Timileyin Sulaimon
instagramSharePathic_arrow_out