Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Finess
Finess
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aruwayo Iseoluwa Friday
Aruwayo Iseoluwa Friday
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Adekankun Gabriel Oluwafunso
Adekankun Gabriel Oluwafunso
Producer

Lyrics

No go dey trouble me joor
Make we dey go to my destination
Omo ma yapa
Aye ma gbo orun ma mom
When we dey start to dey celebrate
When we dey start to dey jubilate
Me I’m available
Mon gara bi faweli silebu
Party scatter, party scatter
Omo eyoyoni mo gbe won far like two shutter
My magazine no dey stop e don full like highlander
You know say me I dey flow
And I go let them know when my guys dem turn up
We go party all day, we go party all night
If strength no dey we go use oxygen to boost energy
I don’t want to lose round two
Tin ba ti debe, to de ti wule
Ama lo measurement converter
Ama lo measurement converter
Ma lo sonta, gbe do ro le ta board theater
Cos I deliver gon ni
Aaaaaaaah
Kin ma jaiye bi ti Sunny Ade
Everyday we dey para re
Osha mon pe owo ti orale o
Trabaye
Orin lo gbe mi trabaye
Everyday na for holiday
Party scatter, je owo mi like vampire
Two three four
Many girls plenty with shakitibo
A bob lati IG enter physical
Dudu pupa ebadi centimeter
Aaaah
Centimeter, if you dey outside we go control you
Price for flights and tickets I go pay the bills
I dey for you pa bi ti terminator
Ti eyun ba sise ti olokun ati agbara ko ma tunra, koye konra mo
Owo po ko se dajumo
Oya gbe omo menfa ni, kofitoraka
Anything wey I drop, dem go dey feel am die like Philomina
As far the new generation still coming we go dey ball like Obi Cubana
If strength no dey we go use oxygen to boost energy
I don’t want to lose round two
Tin ba ti debe, to de ti wule
Ama lo measurement converter
Ama lo measurement converter
Ma lo sonta, gbe do ro le ta board theater
Cos I deliver gon ni
Aaaaaaaah
Kin ma jaiye bi ti Sunny Ade
Everyday we dey para re
Osha mon pe owo ti orale o
Trabaye
Orin lo gbe mi trabaye
Everyday na for holiday
Party scatter, je owo mi like vampire
Written by: Aruwayo Iseoluwa Friday
instagramSharePathic_arrow_out